Nobody noticed
Jesus speaking to
5,000 ppl without microphones
All of us just focus on bread and fish 😂😂😂
2026-06-17 07:03:12
40
Cee💦💦 Emmaco :
The world don end since 2020 na we no make heaven 💔😹🤣🤣😂🤣😂
2026-06-17 19:36:54
11
One wife is not enough :
who fry the fish?
2026-06-15 10:01:59
33
icequeen💕 :
who count them🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2026-06-15 07:24:07
40
Jhamopyper❤️ :
nah because say we never hear side of Judas nah we think say judas nah bad person😂
2026-06-16 17:56:41
15
Dr. Ahmed Hussain :
And I dey frie 5 eggs and 1 big bread 🍞
2026-06-17 10:38:48
1
slimkally02 :
Wetin make Jesus wept that time go make him commit suicide if e come this time 🥺
2026-06-16 22:42:12
8
Royalpriesthood96 :
People that write bible didn’t rate human brain
2026-06-16 20:42:12
6
mafurelo :
they forgot to tell us name of bakery and owner
2026-06-15 14:29:02
7
Godly prince (SGM) :
😂 the funny part be say
12000 basket remain
and that same God no fit come save us now 😏😏😏
2026-06-15 22:45:24
7
Cartel Man 👨 :
So Judas self no talk inside bible, we suppose hear judas part too na why be say nah peter and Dey rest talk 😏 Judas suppose talk too nah Atleast make we hear him part too
2026-06-15 23:31:49
1
1soft :
😂😂😂Make dem Dey wine us 😂😂😂
2026-06-15 07:27:03
5
Zamani🇳🇬🇨🇦 :
You forget the part where them say 12 baskets remain after😂😂
2026-06-17 01:44:55
1
Yo Rich :
This story no clear
2026-06-17 11:45:09
3
jessereal44 :
As I grow older and wiser, some of these stories are starting to sound more like fairy tales.
2026-06-17 14:45:52
3
STAY CONTENT :
𝒉𝒐𝒑𝒆 𝒖 𝒈𝒆𝒕 𝒔𝒕𝒓𝒐𝒏𝒈 𝒍𝒂𝒘𝒚𝒆𝒓
2026-06-17 17:32:57
1
Engr.Ifunanya :
Na bon bread 😭😂
2026-06-15 09:32:41
6
samueldaniel :
Make una just be careful not to mock Christ 😭😭😭
2026-06-17 16:55:17
1
Major :
Jesus is the son of God and bible said he knows you by your name and a strand of hair won't fall down from your head that he won't know, so am sure he knows how many people were there
2026-06-17 08:19:02
1
federal :
God created heaven and earth where God they when he created the heaven and earth all this thing na lie 🤥
2026-06-17 10:28:37
4
KingYeyo :
Lion Share😁
2026-06-15 22:53:57
1
PROFESIONAL BEGGAR :
No bokku bread 🤣🤣
2026-06-16 21:21:12
1
Bulky Ebuka :
the one way Dy off Me be how Jona stay for fish belle for 3 day shit no Dy worry am inside fish belle?
2026-06-17 14:36:37
4
To see more videos from user @im_chirex, please go to the Tikwm
homepage.