@kikesucci2: Walai I dey come back😠😒👏#fyp #viral #kikesucci2 #goviral #foryoupage

Kikelomo🙃💕
Kikelomo🙃💕
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 15 June 2026 08:40:54 GMT
90705
12767
89
413

Music

Download

Comments

daddyfavorite5353
Ewatomi :
omo kudos to all responsible mother out there ,mother endure alot of insult for our sake ehn😢😩
2026-06-15 13:36:07
76
vibinwithpeace
Peace Unscripted 🎬💫 :
Omo this caption na me get am ajeh.. make Dem fear my coming back insha allah 🙌
2026-06-16 07:06:53
9
favour_luv7
♡𝔉𝔞𝔳𝔬𝔲𝔯♡ :
Them no go forget me for the history of that family sha
2026-06-16 05:59:49
6
clawsbyarin
Nail technician in Ede/Owode :
Omooh nah so one say Shey no be the house wey my mama dey fear to come them later carry her died body come nah once my eyes clear🥺🥺she was never loved rest in peace Wura mi❤️🥰
2026-06-15 21:09:15
17
shaula.nil
𝘈𝘴𝘩𝘮𝘪𝘬𝘦 𝘚𝘦𝘳𝘦𝘯𝘦 🔝 :
Even my papa Watin I go do all of am dem… go doubt if him blood Dey my body 🫩😭💔… that man failed as a father nh why any love or money way I get nh my mom and sisters i go channel am to any girlfriend or wife is never coming into the picture if eventually Theres another life i go Dey marry then
2026-06-15 18:56:51
9
sapphireandmum1
💐❤️Isabella ❤️🫶💙 :
I can’t even forget the day my dad died 💔 I’m very sure wherever my dad is now e go regret am Cus we warned him about his brothers but he never listen to us 💔💔
2026-06-15 08:58:27
9
kidbabyjunior4
🎊💕@Anutyanike 💕😻❤️ :
I swear my mama family self yenk 💔😭
2026-06-15 08:51:24
6
adeife809
IFE….OLUWAPOSI💫💕 :
I Dey wait make I get money make I show shege to my dad family members 💔
2026-06-16 10:32:19
0
boluwatife__25
LOST SOUL💔😭😪 :
Swear Some talk no be now make me me my siblings get successful first
2026-06-15 09:00:12
6
user2761087048435
✨🎀Treasure baby💥💕 :
E even reach level wey be say if my dad see me for road he no go recognize me again 😭💔
2026-06-15 20:37:54
2
onlyoneadunniade0
💫IFEOLUWA HER SELF 💫 :
momma i love you 💖
2026-06-15 08:48:55
1
olaperry63
🅰🅼🅸🅴❤️‍🔥 :
Omo tan fi oju di 😭😭😭
2026-06-15 08:49:06
1
june25767
June 25in the fucking chat🎉❤️ :
Ma’am permission to copy ur capture ma😭🙏
2026-06-15 18:53:29
1
olamigold1917
Adeola ijebu🌺🌸🇨🇮🇳🇬 :
omo low key most of us will be father family one day I just dey pray make God bless me I no wan by bad father sis,
2026-06-15 20:37:21
1
faitholive17
Wendy :
ajeh I still dey for na
2026-06-15 17:31:40
2
user8184540173181
Queen 👑 of vibes :
I think say nah only me oo
2026-06-15 14:47:28
1
itzflourxxybae0
It’z Flourxxy Bae🌺💓💞 :
No be lie 🥺🥺
2026-06-15 16:49:53
1
qurrybee001
✡️💠Mhiz Aduke 💕💐 :
Painful part mama still Dey do dem good🥲🥰
2026-06-15 21:17:03
1
slimzybae340
slimzybae340 :
Ajeh seh wetin my papa family show my mama no be small
2026-06-15 21:00:02
1
apple.user344956
Apple User344956 :
Them go hear word for my hand because them show my mama pepper 😂😂😂😂
2026-06-15 19:23:49
1
tifeh113
Elle lavish 💍💟💋 :
them dey talk say I too dey post I love my mama na me know wetin I dey face @
2026-06-15 13:13:24
1
ada_nri29
ada_nri29 :
To God 😏
2026-06-16 15:14:10
0
ursinglegurl
ursinglegurl :
Ajeh Shey I Dey come back for them oo
2026-06-15 09:55:52
0
To see more videos from user @kikesucci2, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About