@our_oba: You go think say u don guide bcuz your first time to see 1 million 😂problem don start for life be that #trending #emoney #vira #motivation #tikkok
The more ur capital increase the more your life expectancy and challenges
2026-08-02 15:56:13
0
Mechendo 🤍✅ :
1 million no be money again bro
2026-08-01 20:48:22
0
delatopgloballimited :
I swear my brother
2026-08-01 15:21:53
0
isaac_damilola_M. :
I’m 25 years old and I never see 500k once for my life is it normal?
2026-06-16 13:38:02
129
AI 🤖 :
What about $14k?
2026-06-15 22:01:59
33
Valentine :
Omo I never see 1 million for my life 💔😞
2026-06-15 15:51:40
86
Samuel Joh :
You think say me make no hustle no wise
2026-07-30 11:00:41
0
Elizabeth Maureen :
all my life I never see 1 million at once ..but Omo is it a normal thing please make Una tell..so I can go and work on my future..I don tire 💔😡
2026-06-16 15:22:05
4
🤜ÇHÁŘÎŞ GÕLĎ🤛 :
nah 500k i dey find lyk dis make i sort all my debt and live my parents house😥🤒💔
2026-06-15 22:49:35
7
kingrezzy :
Make I see the problem first abeg
2026-07-24 15:18:10
2
Lazarus manshak Samuel sati :
Big lie.. I started having a reason to leave after making my first million.. i bought solar omoooo I can sleep better.. guys that bros advise na big lie.
2026-06-15 21:41:04
6
༒︎𝕯𝖆𝖗𝖐 𝕭𝖊𝖊𓆉︎ :
I swr once you start de see money ur problem go de increase 😂
2026-06-16 16:01:36
10
üñstõppãblë füñd👻💸👝 :
wetin this one dey talk like this
2026-07-08 12:48:09
0
I'M J À M È S 🧃 :
talk to me bro ...... first time 1m enter aza
nah once ah carry family problems thinking ah have arrived .......but today who go believe say ah don see 1m before
2026-06-21 16:37:35
1
𝙾𝚓𝚞𝚓𝚞✨ :
Omor
2026-06-15 15:00:35
3
:
ah swear 😪💔
you will start thinking above your age 😥💔
2026-06-16 09:37:51
6
Notorious vine :
If I had known 🥺
2026-06-17 02:23:58
0
Sir Gentle Of YT :
What about 8M
2026-06-16 13:19:15
2
𝑮𝒏𝒇ᚘ𝑻𝒆𝒓𝒓𝒚🗽 :
Omo I first think say na play na this year I see am🥺
2026-06-16 01:31:52
4
ᗪ卂ᐯ|ᗪ :
U go frist think say e no go finish
2026-06-16 22:54:00
3
NNAEMEKA 💕 :
no lie bro.
2026-06-17 06:27:45
1
onlyonebigmelody🇬🇭🇰🇷 :
Omo I never see 500k once in my life 💔
2026-06-16 18:44:37
2
To see more videos from user @our_oba, please go to the Tikwm
homepage.