Nah everyone’s mom born fist child in the comments
2026-07-11 16:00:56
0
{Boy Alone}® :
them fit tall pass you but dem no fit beat you
physics😂
2026-06-15 15:19:26
1814
Enechie Ene Aikejemen :
I be first born, but na me short pass
2026-07-11 09:42:52
2
ʙʟᴋㅤᴘʜᴏᴇɴɪx〆 :
I be first born but I tall pass my siblings 😂😂
2026-06-15 17:18:19
469
EMEX :
Even if you talk reach roof, first born nah first born
2026-06-16 09:08:54
233
Excel USDT 𝕏🚀🇺🇲 :
wetin spain do today e good
2026-06-15 21:36:10
146
silver47🦁 :
lol 😂, baba rethink him life decisions dying minute 😂😂😂😂😂
2026-06-15 18:59:35
119
💝 BIG 🔥 MARSHAL💝 :
first born will always be first born
2026-07-08 19:58:59
8
NwaGod :
Last borns like my comment
2026-06-16 18:19:27
31
DRIP_SAM💧 :
first born for you
first born here 🥰😂
2026-06-15 15:36:47
133
Bhig E :
as first born i support this bcuz i no dey tolorate nonsense 😂😂🤣🤣
2026-06-16 08:22:53
87
Malachy :
I dey always tell them sey no matter how tall an okor tree is, when the owner need it, it will definitely be bend low. that's always my joy as a first daughter 🥰😂
2026-06-17 07:07:58
31
Babu :
people must understand as a first born never get pushed around by kids you carried and fed
2026-06-15 18:27:01
24
🎮 G.H.O.U.S.T :
first born no really send anything
2026-06-17 08:15:16
12
siphosethu_m17 :
first borns are literally parents😂😭
2026-06-19 11:26:55
8
Sarah Ojakomo ❤️👑 :
First born nah first born o no matter what 😂😂😂😂
2026-06-18 10:07:40
8
Ntaganzwa Didier :
am first born brother but none is taller than me
2026-06-20 15:21:02
5
smoke :
watin all we third Born do una😐😐😐😐😐😐😐
2026-06-16 17:09:33
6
The_Michaels🤍🌹💫✨ :
fear catch am 😂😂😂
2026-06-15 16:17:27
6
Redd :
I'm the second born and the tallest😭
2026-06-16 14:18:06
7
To see more videos from user @anthonumeh, please go to the Tikwm
homepage.