@innoc.e.n.t06: Shishi no dey commot my aza 😹

⃟
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 15 June 2026 16:53:34 GMT
39703
6692
145
1037

Music

Download

Comments

unknown83022
☘️ :
😂😂 I no expect this caption this morning
2026-06-16 08:09:59
307
iceleg_
ISAAC🕴️ :
Pesin wey de chop am as she de msg you😹
2026-06-16 08:28:57
99
onlyonebanjay
• 𝙱𝚊𝚗𝚓𝚊𝚢 🪖 :
Her 5mins later 😂✌️
2026-06-15 20:48:15
140
tifepay1100
Feranmi :
No be lie 😂
2026-06-16 07:15:25
1
big.marvel15
Big marvel🙂‍↔️ :
I nor ever like make girl Dey use lie bill me just talk truth I go press am😂😭
2026-06-16 05:19:54
73
only.one.cassie
𝓒𝓪𝓼𝓼𝓲𝓮 ⭐️ :
Na Man U be 😹
2026-06-15 22:17:36
6
sheisyemi_
CYNTHY 🍒✨💕 :
I’ve managed it joor, have you eaten too? 😂 no be me you go yenk like that 😭
2026-06-15 23:21:11
9
fantasticpowerwhite
fantasticpowerwhite :
Na statics wen dis girl one use for me 😂😂na once I tell her say thank God ur mom get provision store 😂
2026-06-16 09:18:21
5
miminiix
Mimi 💕 :
I don chop am shaa😂😂😂 no vex
2026-06-15 22:28:37
8
crystaljack.919
crystaljack.919 :
the wey some of una dey mix pidgin and normal English dey mad me
2026-06-16 07:39:43
7
To see more videos from user @innoc.e.n.t06, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About