@_mandyxxx: Thank me later and don’t forget to share ur goodness in 2 weeks later #foryoupage #goviral #fyp

𝐌𝐃𝐗
𝐌𝐃𝐗
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 15 June 2026 17:30:43 GMT
252652
17224
885
1160

Music

Download

Comments

gentuu_wire01
Ꮆ乇几ㄒㄩㄩ🦍 :
Uk 🇬🇧 Cl no go still pay
2026-06-16 06:15:18
1187
lurd.mayor0
Ask_of_Mayor🔱👹😈 :
E de work die
2026-06-16 01:48:46
284
user9361970226769
LEGENDARY 🫠 :
Is that bay leaf?
2026-06-15 19:15:31
59
iremhide__
Mandy :
Shey I fit use the one wey I remove inside jollof ? 😂
2026-06-17 12:48:53
61
wizblack971
Wizblack :
Just 4 bay leaf, any word to say while putting it.?
2026-06-16 13:33:44
0
iconic_vendor
THE ICONIC GADGET STORE📱 :
Put miracle leaf back of phone and thank me later 🙇🙌
2026-06-16 11:42:05
14
nefertitilola_
TITILOLA❤️ :
E dey my phone sef as a lady 🥰
2026-06-17 06:31:06
6
biggessttbasshhh
BiggessttBasshhh🗻🚀📟 :
omor I don tire self person tell say make I use salt 🧂 and Fanta bath now,I dey see leaf 🍀 wetin the sup self Omo
2026-06-16 20:49:43
10
muhammedawal24
ᎯᏇᏇᎯℒ :
me wey no dey use pouch nko
2026-06-16 20:58:51
9
mr_olaiwola0
𝓜𝓻 🧃𝓸𝓵𝓪𝓶𝓲𝓵𝓮𝓴𝓪𝓷 :
Jimmy don wise pass this one 😂
2026-06-18 08:54:46
0
tesla.x.neuralink2
TESLA X NEURALINK CEO :
lol 😂 just find 1k or dollar put its more better
2026-06-18 08:49:28
0
ayhategirls
𝒶𝓎𝑜𝓂𝒾𝒹𝑒 ♡🤍 :
Repercussion smiling at you 😂😂😂
2026-06-16 12:46:52
67
harbikeh903
Healing era 😭💔😩 :
But make we no lie he Dey work ooo
2026-06-16 12:49:16
167
bbychoco22
@️: @️: "     ️" :
Make xr people no try am oo cause he fit catch fire 😂😂
2026-06-16 17:55:39
19
tobless4488
TOBLESS🥲🚶 :
Omoh nothing way I never do Shishi mi o rigba 😂
2026-06-17 03:09:47
5
m.laurent
Martin.L :
All this one na stress bomb believe in God pray
2026-06-16 17:07:42
15
To see more videos from user @_mandyxxx, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About