@szukylord.ai: Who goes you 😂😂😂 #fyp #waec #2k26 #goviral

SZUKY AI💫🌴
SZUKY AI💫🌴
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 15 June 2026 18:25:19 GMT
109649
8380
570
817

Music

Download

Comments

yourgalphavie
🎀phavie🎀 :
if en sure for u use pen write am😂
2026-06-16 12:53:34
541
fear.my.return51
fear my return :
guy abeg delete this video, make nothing sha do my results oo
2026-06-17 18:46:45
84
patiencedaniel75
✨ Big buddy ✨ :
if e sure for you use pen write am😆😆
2026-06-17 19:35:08
8
joseisak6
wicked jr Jeremy :
watin you dey carry phone do for WAEC hall
2026-06-16 11:02:44
293
chr_isty90
çhrïstãbël :
make nothing shaa do my results 😒
2026-06-16 14:00:24
139
xo.tizo
“XO Tizo” :
y are u implicating 2k26
2026-06-16 13:13:41
150
oluwaphayvourmi
Ölüwäphãƴvøür̃mï 💖 🌹 :
That's why you used pencil to write it na,if e sure for you, use pen 😅
2026-06-15 20:33:00
64
khinggold2
🧃☠ÏTZ MIDE☠🧃°BACKUP :
y u no write am with pen make ur mind touch ground😂😂😂
2026-06-16 14:52:44
40
joelybee
Jœly Bee :
You for write am with pen see wetin sup na😒😂
2026-06-17 21:52:50
9
noncha675
Victor :
u for use pen write am
2026-06-17 21:09:20
5
chinwe0778
chinwe :
Abeg delete this video
2026-06-16 14:17:31
26
odigokenechukwu
Odigo Kenechukwu :
omo thank God say i put NECO join body🥰🥰🥰🥰
2026-06-17 18:42:08
9
wize.nationz
wize nationz :
why u go use pencil nah u for use pen
2026-06-17 21:20:29
7
only_one_chizzy_2
╰┈➤ ❝ [𝒞𝒽𝒾𝓏𝓏𝓎] ❞✨ :
make nothing do my result o
2026-06-16 06:32:41
18
drew54747
DREW :
please take this down please 🙏
2026-06-16 17:41:03
9
user1281102329992
🌺 FC 🌺 :
Abeg 🙏🙏🙏 I don't want to rewrite my waec oooooo 🤔
2026-06-17 18:34:44
5
dat_gal_jubilee
𝓙𝓾𝓫𝓲𝓵𝓮𝓮✨💖 :
u for write am with pen 😂
2026-06-17 18:27:02
5
itsstilfavy12
Jüst f💞ã💕v😘ø🩷ü❤️‍🩹r :
I no see wetin I write oo, u supposed use pen since u have mind nah 😂
2026-06-16 14:07:12
5
candy.love082
Goldie zizz🌸🦋🌺💞 :
why can't you use pen for that 😂
2026-06-16 15:22:11
7
nazzycollection95
smart beauty :
I always have eye problem pls use pen to make it clear
2026-06-16 11:22:25
31
kejimihgbemisola
KËJI MÏH🥹❤️ :
y u no use pen na🤣🤣
2026-06-16 10:57:19
9
oluwadamilare_1233
Oluwadamilare :
Y u no use pen 🖊
2026-06-17 19:08:17
8
fortunemjohn1
king juicy 25 :
bro U were ment to use pen na
2026-06-16 14:52:58
7
queen.cherie22
Queen Cherie :
Chaii na marketing exam paper be this ooo
2026-06-16 14:35:45
6
marcelo97658
MARCELO Banks💰💰💰 :
See u see f9 😂😁
2026-06-16 07:20:51
7
To see more videos from user @szukylord.ai, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About