@soskideditz: Omo android users day try o 😭💔🤣/; #soskideditz #edit

Soskid Editz 🥷
Soskid Editz 🥷
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 15 June 2026 19:05:20 GMT
241748
31455
798
23481

Music

Download

Comments

dfw_empire0
Tobi 🀄️🚭 :
Very brutal notification 😂😂😂
2026-08-27 06:33:38
0
anjola31edits1
ANJOLA✍️ :
I Sha see sey if my friends send voice message e Dey always sound like that 😂😂
2026-08-27 09:45:57
0
grander_01
GRANDER :
Funny enough na here we start from oo 😹😹
2026-06-16 06:34:48
1642
offyxnglucky
234YXNG🐎 :
The phone Dey sound like drilling machine 😂😂😂
2026-06-16 09:53:52
632
user479556504253
boy🤕alone❤️‍🩹 :
the phone dey sound like Keke way no gree start 🤣🤣😂
2026-07-15 20:42:12
2
nicairdits
Mr W :
make I no talk wetin dey my mind first
2026-06-15 19:40:26
183
thatguyonamask622
Bankai 🙂‍↔️🔥🔥 :
bro even my Android no dey sound like the 😂😂
2026-06-16 12:19:41
211
heis_frank18
ᴅᴜʙᴇᴍ🧸 :
Taa!!! i go wait till e load 😂😂💔
2026-08-08 22:39:45
7
ologorichie4
𒆜Leͥgeͣnͫd𒆜🧃🎭 :
Nah tenski phone 💔😂
2026-06-16 13:16:30
16
noturregullar_zamani17
Z Ã M Ã Ñ Í 🕷️ :
omo nah once I lower my volume for public 😩😂
2026-06-16 18:33:58
50
offthetrack_b
. :
A very dangerous vibrato 😂😂😂
2026-06-17 18:53:20
7
motinageorge1
Evil Misfit😈😈 :
No be android na techno, itel and infinix dey do like that
2026-06-16 19:52:10
14
_coolestkid1
COOLEST KID 😎🏂❤️ :
Guy na mess be that or watin 😳😅😂
2026-06-16 11:04:42
17
prado_490s
Celebrity THIEF :
Even power bike no make noise like t this 😁😁😭😭
2026-06-15 20:11:16
18
funds_arrestor
$450,000 :
until you spoil my Samsung trifold , I just de look you de laugh
2026-06-16 12:44:13
19
willzcouture
wilz couture :
see as phone dey rev engine 😂
2026-06-16 17:30:03
6
To see more videos from user @soskideditz, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About