This is me ,like even in my office I nor Dey gree o make dem off am
2026-08-04 20:02:52
0
Erinnix Beauty Secret🇳🇬 :
I rather cover myself than to turn it off😂😂
2026-08-04 20:42:33
6
labby's kitchen :
how many inches is the tv please
2026-08-03 15:49:21
0
KHIDI IYREELLI 💯🌟 :
I on the two of them last night with AC then I go wear hoodie because I want feel like say I Dey America when it snowing 🌨️😂💔
2026-06-16 07:06:35
5302
Eric 💥 :
How many inches is the tv
2026-06-16 00:24:50
2236
Eleven :
Ac don tire me I fit no on am pass 1 hour in whole 24 hours in this weather 😂 before around 2020 to 2022 my digital clock go Dey measure -10°c I still no go off ac 😂
2026-08-04 07:55:36
0
Anti Social 🥷 :
Guy 2 Ac for parlour
2026-06-16 11:37:58
800
PETER :
I just look my 65 inches Tv vex 😭
2026-06-17 12:16:25
167
Iampreshilee🌴📨🥹 :
I no go even wear cloth join 😂😭
2026-08-04 13:09:53
0
Sparky shyne :
God see tv na 🥰🥰🥰. So beautiful no be dis handset way I hang for wall 🥺
2026-06-16 09:45:44
409
ADE😎BABZ 💸 :
Literally me 🤦♂️
2026-08-03 12:46:07
0
stephen emelieze :
For band A fear no Dey let me even on my AC una Dey enjoy oh
2026-06-16 00:01:10
135
^^ :
Na cause of say no be band A na 😂
2026-06-16 10:45:35
13
𝓓𝓐𝓝𝓘𝓔𝓛🍃 :
I go on AC Dey wear sweater
2026-06-16 09:39:09
180
🅚🅐🅡🅘🅝🅐 :
I rather freeze than be hot 😂😭
2026-06-17 00:16:49
88
Ni😻❤ :
friends???
2026-06-16 16:34:40
8
Sefra Global Link :
Cold but noooooo😭😭😂😂
2026-06-16 12:20:24
19
💔 :
Bro please how many inches is ur tv?
2026-06-15 22:05:06
127
Emah nuel :
Omo that TV ehh ...
2026-06-16 23:02:02
5
𝓑𝓮𝓷𝓳𝓪𝓶𝓲𝓷 𓃵• :
I no fit on my own pass 16 degrees 😭 I wan turn ice
2026-06-16 15:35:11
258
D.A Diesel Joel :
Rain did fall Ac must ice me today
2026-06-16 22:47:50
11
Loner💔ix💰 :
Just me fr😂
2026-06-16 20:05:18
5
To see more videos from user @anointing0001, please go to the Tikwm
homepage.