Amagba worst ๐น๐ I dey pity their girlfriend ๐
2026-06-16 00:03:53
89
Bees Szn๐ค :
What of Ogumwenyi???๐ญ๐ญ๐ญ For Waec road side??? Tell me fast
2026-06-16 09:04:04
48
truth_talk :
Thank God say na country home I day stay ooo
2026-06-15 22:27:08
32
โค๏ธ๐น :
Ogunmwenyi boy, baby pls send me sub I will surprise you on Friday or Saturday ๐
2026-06-16 19:06:54
10
Xoxo๐๐๐ซ :
Sapele rd and Amagba abeg run ooo
2026-06-16 18:52:14
7
mensah๐ฌ๐ญโค๏ธ :
Especially that amagba
2026-06-16 16:19:27
10
Bishop.Pepe ๐ฏ๐ :
Me no de stay ugbor oo so make una dm me ๐คฃ๐
2026-06-16 19:11:59
0
lizzy andrew :
Abeg what of auchi bypass side ๐ฉ
2026-06-16 17:20:46
0
ENOGIE OF SPORTY๐ :
Thank God say na Limit I Dey ooo
2026-06-16 16:49:44
0
Armstrong :
Nor let ugbor boys use Benz catch u for road o ๐
2026-06-15 22:24:41
9
Chubby babyโค๏ธ๐ฉ :
Them go lie say them send Keke man fuel and na lie them nor even send money for keke man to buy fuel ๐๐๐
2026-06-16 15:57:30
9
officialjhay๐ซ :
Na lieeeee
2026-06-16 14:25:24
0
Mav | Web Designer :
Help! Help my rent expires in a week! ๐ฉ
I need a room and parlor or 2 bedroom in Benin city around first Ugbor, second ugbor, BIU Ugbor, Abuja quarters, water resources
Budget 700k yearly๐
2026-06-16 08:57:53
2
Benin city gadget hub ๐ฑ๐ฑ :
What about upper ๐
2026-06-17 14:03:22
1
EMERALD AURA ๐ :
Na why I just dy single because none of them single oh dem get wife ,baby mama, girlfriend, side chick
2026-06-18 16:37:21
3
To see more videos from user @_progem_, please go to the Tikwm
homepage.