@bad_person41: Alihamudulila 2billion🤲🙏😂🏃

THE CELLING ACE GUYS🏃😂🚀
THE CELLING ACE GUYS🏃😂🚀
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 16 June 2026 03:26:55 GMT
550855
63944
542
2788

Music

Download

Comments

prosperpgold1
Prosper pgold :
No be small roof way ooo
2026-06-16 21:49:13
1151
onlyoneshina
onlyoneshina$ :
same here brother 😂
2026-06-16 21:33:44
3843
h0l0lade
h0l0lade :
Wetin sup involve me o😭😂
2026-06-16 20:01:48
750
sammyyoo5
Samuel 🤍 :
We move again next week Monday 🤟🤭
2026-06-17 10:00:10
770
tayor91
Shewa🍒 :
Omoh we suffer oo
2026-06-16 18:36:46
977
fartehar
Bami_joko😌❤️ :
Omo no be small run😭😂i no wear slippers or carry bag reach house😂😂
2026-06-16 18:00:48
2022
_folaspickforyou
CLOTHINGSTORE IN ILORIN/OSOGBO :
Shey nah only me never go club before ni abi we plenty😹😹😹
2026-06-17 04:58:29
203
djnehlydahdrummonster
Djnehly Eyan Captain Tella :
Na me be the Dj wey Dey play at the moment 😹omo my laptop 💻 I don move
2026-06-16 22:45:22
425
bostypresh3
bostypresh :
Omoh my introvert Dey really safe me alot😂 I have never been to club… I no Dey use my night sleep play😪😂
2026-06-16 21:48:33
126
st_an_ley1
𝕏TANLEY 🕷 :
Me wey Dey watch my goat 🐐 😂
2026-06-17 01:43:35
261
olawale2261
🥀 :
I still Dey receive treatment like this self 😭😂
2026-06-17 06:22:27
117
.face717
Pretty😌face❣️💕😌 :
Someone should tell me what happened at the ace club 🥺pls
2026-06-17 22:00:10
1
sonofgrace0198
SON OF GRACE :
How many iPhone 17 lost my fans gist me 😂
2026-06-17 06:27:55
4
unknownpabblett
unknown pabblett💕🥰👄❤️‍🩹 :
I'm being serious and honest I will follow anyone who likes my comments and please follow back 🙏
2026-06-18 04:26:55
13
0latunji130
TUNJI ⚡️🪖 :
2026-06-18 04:06:47
56
frosh881
Mikel frosh💜 :
I run on highness 😂
2026-06-16 21:11:04
95
bhadboizonna
Snitch 😪🤫🔥 :
Omor my guy phone lost seh 😪😞 Omor e no funny for ace oo
2026-06-16 18:20:21
62
timileyin989
Timi :
Na window I fly😭😂
2026-06-17 18:17:18
54
scope32
IDGAF✌️ :
What a marathon race 😂 guy nah primary school I run that race last
2026-06-16 19:03:40
59
To see more videos from user @bad_person41, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About