Money wey Spain gv sporty yesterday dem neva calculate am finish 😭😭😭
2026-06-16 13:38:52
10
youngchris ozubulu :
Best option to carry on this worldcup is no team to score 3 in a row
2026-06-16 09:33:39
108
Danjo :
Them later replay the game
2026-06-16 09:49:26
56
🥷♊️ :
Na sportybet go carry this World Cup
2026-06-16 09:59:41
47
PEREZ ❤️⛹️♂️💯 :
Na so I woke up this morning Dey find ticket I no see 😂😂😂he pain me die
2026-06-16 08:29:45
39
DJ STARRY ❤️🦅 :
Finally person don talk my mind 🤣🤣
2026-06-16 14:19:04
2
Orion Electric :
Best game na 5-10 draw or U 0.5
no team have scored within 5-10 mins since the competition started, heading to quarter finals, start playing straight 10-15 mins draw
2026-06-16 11:10:05
5
$MAX-XCHANGE$ :
I don find ticket tire guy I don Dey think say sporty Dey glitch sef omo 🤦♂️🤦♂️😢😢😂😂😂
2026-06-16 07:56:42
6
X-M-B :
No team to score 3 goals or more
2026-06-16 08:45:04
6
F Khalil :
I feel ur pain 🤦♂️😂
2026-06-16 11:43:44
4
Sodiq Adekunle281 :
Omo I don tire 😂😂
2026-06-16 12:51:07
1
bella_empire02 :
Thank you for speaking out for all 😂
2026-06-16 13:06:09
0
Celyn💜 :
Omo make Dey play this first leg finish before I bet again, I dun tire to wake up Dey find ticket 😂😂😂
2026-06-16 09:03:10
17
Jossy :
Enter app Dey hope to hear GBA GBA sporty 😂😂😭😭
2026-06-16 11:04:12
6
lol.🏀 :
No three goals in a row going fine 😂
2026-06-16 10:23:24
13
officialfunnymichael :
I lost 300k yesterday because of Spain
2026-06-16 11:06:05
5
Skoli :
My networth done reduce inside sport 🙂
2026-06-16 07:47:33
42
ⓂⓇⒿ :
I don leave sporty for una 😂💔
2026-06-16 09:50:53
7
To see more videos from user @iampeppermouth, please go to the Tikwm
homepage.