@amon.jnr: The difference is clear #ebonyitiktoker #enugutiktokers

AMON JNR
AMON JNR
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 16 June 2026 07:10:03 GMT
95054
11557
814
300

Music

Download

Comments

lord_.mandellas
LORD_ MANDELLAS :
enugu na Lagos in the east
2026-06-16 19:54:03
696
rex.von4
🫅rex v🫅n :
enugu people gather here
2026-06-16 21:36:40
565
lacadessical
LACADESSICAL :
I be Ebonyi guy but I love Enugu I swear I too love Enugu
2026-06-17 18:50:20
126
justina.felix74
Justina Felix :
Enugu gather here 😄
2026-06-18 08:46:12
119
itz.david.at
🫸🏿Bąďďęşț🫷🏿 :
Enugu na past glory, to see successful young guy in Enugu na by connection
2026-06-17 08:12:31
87
taker.11
TAKER :
Ebonyi people gather here for revenge.
2026-06-18 08:31:33
29
userplzxgdl5as
SAMTEX🏧 :
imagine they born me i wake up they come tell me say I'm from ebonyi i go just die
2026-06-17 09:11:32
46
xtanleyxantiag0
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ :
if nobi fake life wetin make ebonyi wan dey throw shade with Enugu sef🙄 wetin do kogi or zamfara?
2026-06-17 19:58:46
58
userberry001
Berry Gold 💛🖤🇧🇪 :
even ebony people don dey shout 042 for life 😂😂🥰
2026-06-16 21:20:51
68
supremethug06
SUPREME THUG 😈📿⚔️ :
abakpa Nike or nothing we too much Abeg 😂✨
2026-06-17 07:31:04
41
iammicheal17
M I C H E A L 🦅💵 💕 :
if una reach there make una form megazord oo 😂
2026-06-17 14:37:25
5
onwuprecious
mmesomachukwu ❤️🌹 :
we are outside men no be cho cho cho🤣🤣🤣
2026-06-19 08:33:02
5
ifex.hairworld
ifex -hair world12 :
see the first clip na ebonyi guys but the second clip na Enugu Guys we no dey carry last no be cho cho cho na okada dey wan carry come
2026-06-17 15:31:28
5
consistency1000
CONSISTENCY 🇳🇬 🇪🇺 👑 :
make una wait till Dec m abeg my money remain small make e complete to buy that benz abeg , Enugu to the world 🥰
2026-06-19 14:41:09
12
kizzyblaq0
Kizzyblaq🦅🇬🇧💱 :
Gle way Dey Enugu Pass Ebonyi ooo Enugu to the world 🌎🥰🥰💯
2026-06-18 23:55:04
10
st_somtee
S T :
Enugu to the world 🌍 thank God say I be Enugu in my next life Enugu bro
2026-06-18 20:42:27
18
esummer13
Summer_is_pretty_asf💞🌹 :
ebonyi developed environment Enugu forestation
2026-06-17 08:23:12
18
favour07443
favour 💗💗 :
Enugu or nothing boy 🥰🥰🥰
2026-06-18 17:22:33
10
skiibo.wire.wire
AKUABATA 1 NA EZEAGU 👹 :
Enugu if una need backup i dey active 😂😂😂
2026-06-17 13:11:02
18
alhaji6465
🌴BĨĞĞËŚȚ🍏ÁĻĦAJǏ🔥 :
Amuri Enugu
2026-06-16 19:56:07
20
mmanuel753
Emmanuel 🤟💪🤟 :
enugu can never carry last
2026-06-16 19:51:17
31
jhesyca18
Jhesyca🥹🌈🎀 :
I'm from Enugu but frgt oo Ebonyi Sabi fight...ur eyes go clear if u hear..gbufuye isi😂😂
2026-06-20 14:36:41
7
kellyfundz35fx
👿 :
Enugu or nothing 042 for life🔥🥶
2026-06-16 19:57:31
29
To see more videos from user @amon.jnr, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About