@demigod01_: Send helppppp😭💔

༒𝐃𝐄𝐍𝐙𝐘༒✨💙
༒𝐃𝐄𝐍𝐙𝐘༒✨💙
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 16 June 2026 07:27:18 GMT
74308
13067
273
1425

Music

Download

Comments

babyyy.__queen5
@Queenkamene👑💫 :
U suppose shout Bari ooooooooooooo😁
2026-06-16 19:40:46
498
execlbaby
Execl Baby :
wow ogoni make them no take ur grace ooo
2026-06-16 11:55:28
194
gracey439
~iamGrace~❤️💃🏻 :
Make I go Bori go heal now abeg
2026-06-16 15:40:41
25
highnesspeter
brown doll :
U say 😂😭
2026-06-16 14:37:04
24
hair_by_fayb
Hair vendor in Rukpokwu PH :
Una suppose keep garri for front😂😂😂😂
2026-06-17 12:00:45
9
unusualtreasure19
Treasure Wisdom :
Na Arochukwu I fit afford 😂
2026-06-16 17:19:43
19
mhizflorencemiiko
🖤 🐈‍⬛ :
we don blow 😂😂😂 bari oo
2026-06-16 19:43:07
9
neneisnotyourtype
Ne~Ne🫧 :
wait are you from ogoni??
2026-06-16 20:11:47
7
no_account300
8 :
Una dy carry my tribe play o
2026-06-17 19:40:18
2
ybg4l
L❤️ :
You no fit heal for ogoni o😂
2026-06-17 20:08:50
1
lesudor
le sudor ❤️ :
😂😂 omor I dey ph healing no dey here, na everyday rumuokoro dey traumatize person
2026-06-17 08:25:20
9
girllike_iboro
JOY❤️‍🩹 :
Ogoni of all places???
2026-06-16 23:31:10
2
fabulous_bosscj
fabulous_bosscj :
Watin u go Dey hear for ur head na vowel sounds 😂😂😂😂 a e I o u , a e I o u 😂😂😂
2026-06-16 22:37:28
5
mykindofperson2
My kind of person ❤️‍🔥🌈🖤 :
I fess check the account
2026-06-16 12:08:55
7
ms..starrr
𝓜𝓼..𝓼𝓽𝓪𝓻𝜗𝜚⋆ :
Bari oh
2026-06-17 14:00:21
1
To see more videos from user @demigod01_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About