we know all this thing na lie, we just dey play along 🥺
2026-06-16 18:37:10
151
Ayo Muhammad :
Why him create apple self when him no want make them chop am?
2026-06-16 07:49:52
283
Yuppie Dan 🕊️ :
Still create eve give am as wife, d man no suffer in anyway not even to toast eve😂😂
2026-06-17 11:49:55
1
OLATUNJI😫❤️ :
All nah script our eyes don open
2026-06-17 09:58:31
8
DOSH🪖💚 :
Nah the problem be that Adam no get home training jare 😒
2026-06-17 08:23:52
9
Star vick :
U de blame God where I de fear to spell with small letters
2026-06-16 10:04:41
64
Abimbola🥹🤍 :
Dem brainwash us nii o 😭
2026-06-16 20:37:38
11
𝓑𝓞𝓛𝓐 (𝓢𝓮𝓖𝓾𝓝)🌴 :
All I know is that there’s God…
2026-06-16 21:17:59
16
Tee :
if truly the Apple thing is true then why are we see eating the apple now somebody should answer😂 🤔🤔
2026-06-17 10:57:32
2
Johnson eze Ogo :
all na lie to enslave us😂 all i know is there is God
2026-06-17 00:02:49
14
Peace✌️ :
Everything na story book jare 🙂
2026-06-17 02:51:50
10
Funnyjoe1 :
him for just be Nigerian from childhood forget garden of Eden ajeh 😂 him mind for dey
2026-06-16 16:48:27
4
@cicy💫 :
nah lie the lie for us🥺😅
2026-06-16 13:24:32
7
Dr. Ahmed Hussain :
Oga Adam get parents, they just no wan tell us because they don't know what happened to them.
2026-06-17 10:32:38
0
D-loner 🫣😔 :
Why is the apple there when it’s not for eating that man wan just suffer us intentionally nhi 😭😭😭😭
2026-06-17 12:12:02
1
Successful boi :
Omoh I no believe ooo abii which one be Jesus die for us and still coming back alive 😂
2026-06-17 09:33:11
2
mrben :
Omo dem suppose banned bible ooo
2026-06-17 01:02:13
3
Opeyemi :
nobody go breastfeed ham if he create ham as a child
2026-06-16 15:21:46
19
ibileworldwide :
To me the fruit self feet be say Adam sleep with eve sabi sweetness of life 😁na him them they call apple way make us start to they born come over plenty for the life 😁😁
2026-06-17 08:43:48
1
Pedro :
E sure me say that apple no real na knack Adam knack eve wey him eye open
2026-06-16 17:48:59
3
Tee :
the story no clear them just dey bobo us 😂😂
2026-06-17 10:49:50
4
Justice ♎⚖️ :
sure say no be illusion and fairytale?
2026-06-16 10:00:05
3
Micholo :
why Jesus pass through childhood and Adam did not. God why?
2026-06-17 09:30:16
2
To see more videos from user @im_chirex, please go to the Tikwm
homepage.