@oversabi_deejay: #fypシ #goviral #fyppppppppppppppppppppppp #mashup #dj

Oversabi Deejay
Oversabi Deejay
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 16 June 2026 11:06:11 GMT
150710
22750
1003
4139

Music

Download

Comments

pose_collections
POSE🌹🍜👗👚 :
Hell fire wey go sweet nah from earth you go know🙆‍♂️🙆‍♂️
2026-06-17 20:44:15
39
lordpop55
Lordpop55 :
Country Dey spoil, una Dey drop banger 😂, ma dance first abegi 😂 😁😂
2026-06-16 13:35:28
634
henry_ayomipo
𝔹𝕒𝕟𝕜𝕪 𝕆𝕗 𝔸𝕧𝕚𝕝 ♧ 😈 :
Omor, TikTok should create a new feed for all these mix o, make I just leave my phone connected to speaker abeggggg
2026-06-17 07:31:10
164
chizyfavvy
Chizaramo favour :
County Dey spoil dj Dey give us jam 🤧
2026-06-17 08:04:01
152
austinesther525
💕🦋✨ :
December wey go sweet na from June we go know 😂😂 Oya oo, Obleee🤚💃💃
2026-06-17 16:59:26
47
boss.tg.001
another king 👑 :
I no dey there ok father lord
2026-06-17 12:11:48
38
kelvinfooty8
Kelvinfooty⚽ :
So June na for DJs?😂😂😂
2026-06-16 12:30:02
19
victor_oloye
🦅♥️ :
e be like nah u go win Grammy 🏆 😪 😂with this ur own
2026-06-17 01:45:46
18
To see more videos from user @oversabi_deejay, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About