my guy you are real man. I am going back to Nigeria. Europe doesn't worth it. I dey Portugal very poor country. Nigeria better pass am.
2026-06-19 11:38:00
15
O𝖒𝖔 O𝖑𝖆♐ :
The painful part be say dem no go hear. God bless you .
2026-06-17 19:25:28
9
Effect :
Bro change ur location , Italy na outside Europe
2026-07-28 04:59:44
0
Blaze🔥OFs :
especially that kids matter,many people for abroad no get family,even them born na anyhow,money we no see ,stable family we no get ,na only good clothes and pictures
2026-07-28 13:03:33
1
king :
Bros e depends on how de person de manage him funds. I get person wey de Italy him don build better house for nija . De ball well . House wey bobo build no be 50million naira house oh
2026-06-19 12:02:15
2
Sherhikmah :
Hmmm this is deep, word of wisdom sir, but some people will not understand
2026-06-19 12:54:54
3
douglassamson149 :
you are right buddy
2026-07-03 07:06:56
1
mj fashion world :
u re an intelligent person keep it up
2026-06-17 16:21:15
3
IYARE OFFICIAL :
PLEASE LET ME KNOW IF I AM SAY RUBBISH. 😂😂😂
AND DONT FORGET TO TELL ME WHERE YOU ARE WATCH FROM.
AND REPOST THANK U👏👏👏
2026-06-16 12:01:50
4
Don Morris :
you're 💯 % correct nothing dey Europe 🇪🇺 instead of Europe enter UK and Japan
2026-06-20 06:26:37
3
Elevate_love :
Talk about insecurity in Nigeria
2026-06-19 07:13:00
1
fantastic hair world :
Bro, I no go fit tell you say
you no make sense, but Westin I go tell you be say no were easy
2026-06-17 10:58:22
3
tonyokonjo :
so the summary be saying, travel matter don cast
2026-06-16 16:52:26
3
KING 👑 MAYOR :
bro Just come hux, u hear Nigeria is better than all the country in the world just book tickets mk you come hux
2026-06-17 12:03:15
3
finejoy :
i be don dey plan to jakpa..but i dey earn well for 🇳🇬..so no need again oooo...make i dey do my job nd business dey go....if i don guide well i fit just go abroad for vacation and come back.
i am already doing well for myself
2026-07-22 19:31:22
0
MANAGER CHARLOTTE 🇺🇲 :
bro without money u can not leave one state in Nigeria to another state
2026-06-17 06:11:05
1
machala____jnr :
Very correct 👍
2026-06-16 12:55:55
2
blessynmoon :
Visa no easy op
2026-06-16 14:07:03
1
Matthew :
oga come back Nigeria Na 😂😂
2026-07-17 16:14:18
1
Biokwu :
my brother i understand you 💯
2026-08-06 23:47:30
0
talkasmuch :
Try come on live 😂
2026-07-27 18:32:59
0
Phil's100 :
true
2026-07-18 14:12:49
0
U :
Nor give am the money. Make he go find him way out.
2026-07-21 09:39:19
0
KING BRIGHT :
clear road for u brother we dey feel the vibe
2026-06-16 15:09:26
0
To see more videos from user @iyareofficial1, please go to the Tikwm
homepage.