go listen to best of seyi vibez and Bella Shmurda by dj Glitter 2019/20🔥
2026-06-16 19:31:30
5
paulrichie445 :
No Seyi No what guys
2026-06-16 22:55:23
6
AKANNI🐐 :
I swear na one of my guy come my house 2020 and connected to my deck and play Seyi song that day I was like who be this he said Seyi since then I turn to fan immediately 😂🥰
2026-06-18 11:16:25
4
KRIXS :
na the voice make me love am ooo
2026-06-16 22:55:29
7
𝑫𝑬𝑺𝑻𝑰𝑵𝒀 𝑺𝑩𝑴🪐🇪🇺 :
No seyi no VIBEZ ❤️❤️❤️
2026-06-16 21:29:12
1
TALENT🎱🎱🎱 :
2019 someone play seyi vibez ANYBODY my friend come ask me who is this singing I said I don't know he come say naa seyi be his name naa from that time I done like him and naa prayer wey dey his songs make me like him more
2026-06-16 21:48:33
4
ABOKI😔rabektee💔boialone 😞 :
I swear they no fee Relate true true
🥰🥰🥰
2026-06-18 10:09:14
1
ola🥰🥰 :
nsnv for live ❤️❤️
2026-06-17 04:10:16
3
IBRAHIM CEO💰🐅 :
Na since 2019 I don dey listen to him because my boss always playing music with big speaker 🔈
2026-06-16 20:20:35
2
m sam :
I swear baami seyi nah baba 🙌🙌
2026-06-18 07:51:11
2
Rapmalaika🎙🎙🎙 :
bro abeg how I fit download the video 😂😂😂😂
2026-06-21 21:34:13
1
Olabisi :
na so true talk ogo oluseyi nsnv lawa lapa ibi 💯💯💯 one ❤️professor wa
2026-06-19 14:51:02
1
De propitious :
nsnv for life
2026-06-18 06:54:39
1
femileesky 🎤🎤🎧🎵 :
nah so baami me too nah zoinleesky I dey ear before but seyi vibez is the best now oooo
2026-06-17 22:46:01
1
Abbey fashion world :
that is true
2026-06-16 20:24:56
1
Šöñ õf łûčïfër 8👹 :
But nah cappa in 2018
2026-06-16 21:59:21
1
olaitan :
only NSNV fee relate♥️♥️
2026-06-16 21:50:15
1
SIMPLE VIBEZ :
SEYI VIBEZ is the real GOAT for me
2026-06-16 23:49:55
1
A Y O M I D E :
that time nah one of my friends in school play that song 🥰🥰🥰
2026-06-16 13:57:11
1
Energy :
Be careful ❤️
2026-06-16 21:10:35
1
TEMI ViBeZ🏆🏆 :
bami as I never blow abeg repost me
2026-06-16 13:47:07
1
To see more videos from user @onlyjustkingsave, please go to the Tikwm
homepage.