This thing do me for last paper😭 to even write with the espo come tire me😂😂
2026-06-17 22:47:14
1982
juztt.proz.per👻🤡 :
Na only me know Wetin I face for exam hall today
2026-06-16 19:07:53
1309
KD Editz :
Thursday viewers mark attendance
2026-06-18 10:36:29
82
qing_dami_ :
“Wo e go be jare” proceeds to submit empty paper😭😂
2026-06-19 13:03:16
9
SYL VIA🌹 :
So relatable I swr 😭
2026-06-17 22:28:08
43
Cloth vendor in malete/ilorin :
I copy reach one stage ehh, I don tire😭😭😭😭😹😹😹i give the guy my book make he help me write small,this guy no even answer me na once I just dey motivate myself that I can do it 😭😹😹😹😹😹😹😹
2026-06-18 14:20:15
50
sureboy0291 :
Me during literature waec 2023 😂
2026-06-18 09:09:52
39
️ ♏℃ ℙℛ♨Ḑℐℊㄚ :
no go influence me abeg
2026-06-19 17:47:05
6
GödşpőŵEŘ😎 :
Na so expo tire me for WAEC that dey for English
2026-06-19 22:27:31
0
Gloriana_cuteee 🌸 :
This thing don do me before 😂 see me see answer but invigilator no gree go far from me omo I give up once 😂
2026-06-19 21:05:13
3
Rizzy Wurld 💋 :
Sometimes I know it but I prefer to copy
2026-06-19 13:29:25
8
keneinmotion :
Me for my last paper I force myself answer all questions just to submit 😂😂
2026-06-19 06:34:03
13
thethintallmary :
I can relate 😂
2026-06-17 22:44:36
18
Lekan :
i got soo frustrated of copying a top student bro this thing too many na😹
2026-06-18 13:50:01
14
DaPrince :
This 😭
2026-06-17 20:32:03
8
ƁÀƁÅƝƓỊƊĀ 👳🏽♂️ :
Why is literature longggggggg 😳🥺
2026-06-18 08:52:31
6
To see more videos from user @boi_director001, please go to the Tikwm
homepage.