@meedah0: Garri day 🧐

Thug love 🤍🤕
Thug love 🤍🤕
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 17 June 2026 07:37:49 GMT
198471
23036
362
438

Music

Download

Comments

timmy.ola2
Timmy ola :
Na from the spoon I know something fishy is going on 😭😭
2026-06-18 16:44:52
1602
timisoriwei
TimiSoriwei❤️🧸 :
Guyyyyy Una Dey whine us too much for this App shaaa😒😂
2026-07-31 18:10:29
0
pelumi1589
pelumi15 :
How you take sleep for midnight with all this stuff in the freezer 😂😂😂😂😂
2026-06-17 17:01:15
960
joyinoluwaojeyemi
Gifty_Nation❤️‍🔥 :
omo I'll come over to ur house I want to be broke like u and do night vigil with ur fridge
2026-07-31 11:57:19
2
.dahbaddest
Debbie :
it is this kain thing that angers me
2026-07-29 22:46:56
0
joanah176
dark Jojo🙂‍↔️💜👌 :
na this kin people I dey use dey do friend 😋
2026-07-21 15:07:14
137
wizzybabe28
~B♡Ā♡Ñ♡Ķ♡Ů~ :
Broke indeed
2026-07-30 18:04:03
0
bj_prints0
BJPRINTS |The brand designer💻 :
Dem dey use bottle water drink garri ??? 😂 omo I am far behind 😂😂😂
2026-07-11 10:20:24
137
mayor_kay85
🇳🇬MA¥OR_KA¥🇳🇬 :
Nah even sealed garri
2026-07-22 15:10:50
93
user5062668537838
mini celeb :
them dey use sugar & milk drink garri
2026-07-24 08:43:27
28
kekere153
ANIKEHAIRLINE💇‍♀️❤️ :
Wetin do Good time😔Omo I Dëy suffer😹😭
2026-07-11 10:40:20
120
sophiat363
Sophiat🫢❤️ :
Make I come use one week 🥹🙏😒
2026-06-20 10:43:48
106
abbiey114
🌹🏵️@abbie🏵️🌹 :
omoh if I do to much in my garri I won't be able to drink it oo the thing go just tire me
2026-07-12 22:46:44
46
realanike8
Dabira🧚‍♀️ 😘💕. :
Luxury garri 😂
2026-06-18 12:38:06
30
vivianchidalu8
Vëë💜💜 :
i dey vex for u with all the thing wey dey ur freezer🤣
2026-07-13 08:56:29
17
user69192316075113
lewis Benz :
just dey find my trouble this girl
2026-06-28 19:21:46
5
tiktok.comfatimafatim
Fatima :
how you take sleep at night with all this stuff in fridge
2026-07-12 16:19:28
18
ayinde07044
AYINDE❤️⚽️ :
How do you keep all this snacks 😂
2026-06-17 23:14:13
16
horla_otan
Horla otan :
may God have mercy on you just say amen 😔
2026-06-19 18:43:53
29
aleeyahluxe
Aleeyah luxe 🛍️ :
This the real definition of brokenness Abi I lie?
2026-06-17 23:08:26
36
_rhieea
_ ɢℓσяια_ :
She say broke with original ceramic bowl, gold spoon and table water
2026-06-24 15:45:43
9
itz.cloudi.m.j
🫶*M.J*🩶...🤎 :
the spoon says it all😂
2026-06-23 17:43:29
22
To see more videos from user @meedah0, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About