@mc_megabyte: 😣😣😣😣😣😣 #nakademus #comedy #fyppppppppppppppppppppppp #viraltiktok

NAKADEMUS 🌚
NAKADEMUS 🌚
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 17 June 2026 09:18:08 GMT
107301
8325
671
1152

Music

Download

Comments

temmyruby1
Mrs Temmy 🇨🇦 🇳🇬 :
It’s called brain fog , get omega 3 , or eat more fish , or get vitamin d3 +k2
2026-06-17 23:38:01
51
harjielar96
Harjielar96 :
you never go ur room and forget what you are looking for 😂
2026-06-18 20:08:42
216
dannyg5656
OLAMITIDE🧡@ :
Ajeh 😆e dey happen very well
2026-06-20 08:43:41
1
nheyohlee
Mumcy lmole- Ayo 👩‍👧‍👦❤️ :
I don use my phone touch light dey look for my phone before
2026-06-19 10:45:35
67
damilare4422
oluwadamilare :
you don on you phone light dey find the phone before ??
2026-06-18 06:27:41
105
horlah_flexy
Horlahflexy :
I don on my phone to check time den off it again and I won't remember the time I checked
2026-06-18 11:33:05
25
adesmart_28
keji mi💕🩸 :
no be memory lost na FRAAAAAA
2026-06-18 21:38:08
21
oyinwealth0852
🍯 :
me wey go dey think dey forget wetin I dey think ☹️☹️☹️
2026-06-17 19:29:21
17
getyourredoil
SamSal H,O Farm :
thank God I'm not the only one sometimes I will forget to call that person for weeks until the call me again then I will remember
2026-06-17 10:07:18
35
mutmainat.quasim
horlah mon :
not only u but doctor say na sapa symptoms
2026-06-19 08:21:45
5
alabaojames
ADUNBARIN CEMENT STORE :
Na too much of thinking Dey cos am
2026-06-18 10:25:36
8
damrish3
damrishwears :
no be only u, I think say I don dey get fra small small
2026-06-17 16:30:43
7
holardahyourmi
Agbekeade♌️ :
Ur own jst started mine don pass 2 years nw
2026-06-18 05:46:42
5
gmmcomm1
Morenikeji Maryam🥰 :
🤣🤣Me that phone dey my hand and still looking for it
2026-06-19 20:55:46
1
sip_up_with_deee
Dharmie🍓 :
I think say na only me thank God 😂😂🤲
2026-06-19 21:50:16
1
donjunior453
Olaitan✅ :
Na me be that I swear 😂
2026-06-18 16:39:08
1
freezo99
Freezo :
This one no too concern me, A Native doctor wey suppose hold rain for my guy wedding, he say rain hold am for where he go buy materials 😎
2026-06-19 15:22:31
2
adeyemonueldc
NuelDC :
Not only you oo😏
2026-06-19 12:15:58
1
olliepsamuel
olliepsamuel :
Nah fra 😂😂
2026-06-19 03:10:23
1
bukola_og1
FABRIC/RTW VENDOR IN ABULEEGBA :
No be only you oo😂😂
2026-06-17 10:55:04
3
abdulwaheed_agro
ABDUL-WAHEED AGRO COMMODITIES :
I hold phone for hand and I still Dey find am inside room 🥲😂
2026-06-19 09:05:02
2
userniffy2
NIFFY BABE ❤️❤️ :
I will type a message and forget to send that same message 😹😹
2026-06-19 14:07:53
2
thekalkaothar
Shop_With_Tfm 🌏 :
Na grace of God I Dey use remember wetin I chop in the morning at night
2026-06-18 21:34:21
0
To see more videos from user @mc_megabyte, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About