I don pass this stage nobody fit whine me again 😂😂
2026-06-24 11:14:00
1222
Queen Odido🇳🇬🌎🥰💓 :
Who send me open TikTok dis morning again 😂
2026-06-19 06:53:50
310
Edibles beauty 01 :
Hmm this life no normally
2026-08-25 13:48:46
0
Billion Van :
Bodyguard at Level 1, what if you get to Level 5🤦🏾🤦🏾🤦🏾
2026-06-19 08:00:56
10
adon555557 :
Abi make I start church business cuz the kind dream wey I dream, I suppose dey do church business🥺
2026-06-26 07:42:51
2
Ogechi G :
God set this boy free pls
2026-06-18 21:23:29
1806
Peppy :
So nobody fit donate fan, generator and fuel?
2026-06-19 07:16:13
881
Blessed Threads :
those of us who have a lot to say but remained quite may our pockets never run dry
2026-06-28 00:50:02
15
𝓤 𝓯𝓸𝓾𝓷𝓭 𝓱𝓮𝓻👸🏻😍 :
Na so😂😂😂
2026-06-18 16:55:11
18
realtor_ayodeji_o.p :
No be una fault 😂na me no quick sleep 😂
2026-06-18 23:19:44
144
Bassee_ei :
God if you called him, please give him rich members so they can buy him a fan or AC. If he’s not called, let there be a reason for him to find something else doing ASAP
2026-06-29 19:36:03
23
🇺🇸USONWA :
That cleaning part na em vex me pass😡
2026-06-18 21:39:10
115
Samorah :
This business produce money pass fuel station
2026-06-18 17:41:15
6
sweet 💕 babe :
419 ooooooooo
2026-06-18 13:18:36
513
ĶẼŁŁÝ. ŁÚXÙŘÝ ŴÉÀŘŞ🌚🌓 :
I’ll confess
2026-06-19 08:34:04
6
Abastika 21 :
Best man dey do him work well
clean am well 😂
2026-06-18 12:23:40
100
jojoboydominic :
When i download tiktok
i chose football dancing music travelling
I wonder wetin dey sup since
2026-06-29 20:28:36
6
Vee💚 :
na this kind thing my mama dey like😅
2026-06-19 12:41:42
149
kriz :
na here my senior sister de since
2026-06-18 18:37:19
125
Luli unisex salon in benin :
TikTok keep increasing my sin everyday
2026-06-18 22:01:14
25
To see more videos from user @akanubokeset, please go to the Tikwm
homepage.