Sha tell fresh graduates say dem go still arrange file, collect statement of result or certificate (1 year gone), u go use 3 days sleep for cafe b4 NYSC portal go accept ur application, just goan marry after ur application is approved cause u go still wait for Call up number / letter tire. Use 1year take server and u still fit get extension for LGI side make ur service year long again. Then use the remain years of ur life take find how u go take make am😫😂
2026-06-18 14:18:40
1
JUBOL Stitch :
Bowaleeeee Gantuuii😂
2026-06-18 07:33:05
2
prominence moubaraq :
You will do Waec, Jamb and still do Neco. Smile, how you take sign out 😩😂
2026-06-17 23:21:56
1
hush_dedayo :
If he con get extra year 🤣🤣
2026-06-18 14:35:48
0
DÎØR🛍️🤑💰 :
She fit first u see work ohh 😂😂😭
2026-06-18 14:48:32
0
*HERITAGE CUT :
u will now enter 🤣🤣🤣
2026-06-18 14:41:08
0
Arabago1 :
she ft first you buy Lambo life no be Nollywood😳
2026-06-18 14:09:04
0
Ola🙈❤️ :
Awon agbaya 😭😂
2026-06-18 14:01:25
0
𝖙𝖆𝖟𝖊𝖗’. :
Preyme 1?😂😭
2026-06-18 14:24:53
0
Snubiskit Lonner 🇯🇲🇳🇬 :
Thier mind go dey there 😂😂
2026-06-18 14:53:07
0
The_real_olatunji🧑🎤 :
Person wey dem back no know say the journey long😂😂
2026-06-18 14:33:55
0
Mimi ♓️ :
All this one go class true true 😂
2026-06-18 14:48:36
0
WALIYAT :
😂😂😂
2026-06-18 13:52:29
0
T~🖤 :
😂😂😂😂😂😂😂
2026-06-18 12:53:51
1
Big_OKX⚙️ :
😭😭😭😂
2026-06-18 13:09:43
1
RGD~OSCAR 001🪖🎖️☠️⚓💀♥️ :
😂😂😂
2026-06-18 13:15:32
1
To see more videos from user @timilizzy23, please go to the Tikwm
homepage.