@gary.brown.hard.mo: this girl kill her own baby

Robinson Edna
Robinson Edna
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 17 June 2026 17:37:54 GMT
76675
4181
246
517

Music

Download

Comments

jealous.babe0
Mimi 💕🎀 :
waiting concerne una? wen she born how much u give her?
2026-06-18 07:07:16
278
righteousness899
Righteousisboring💆‍♀️📚🧑‍🔬 :
Wetin concern una if she kill her baby?na una born am
2026-06-18 12:12:07
106
pinkybby6199
Pinky🌸🫧🥹 :
My dear if u nor want the bby before u for give am to pple wey want bby or go drop am for orphanage,there’s no reason to kpai a bby that u have already given birth to for over two weeks,and I Dey see most of una Dey support her,u guys are just evil as her,if u nor want before u for just remove am when the bby Dey belle,make una nor Dey support anyhow thing
2026-06-18 16:56:11
4
moneynawater55
Legit boss :
Hunger for still kpi the baby 😂
2026-06-18 18:23:53
44
e28natasha
Natasha 4 :
you see this life....,.,....I will be the last person to blame anyone
2026-06-18 10:55:48
69
herbs227
Vanessa Gilbert Hills 🇨🇺🇮🇴 :
So make una start to Dey call her single mother 😏😏
2026-06-18 13:49:14
42
celineivl50
CELINE IVL❤️‍🩹🥹🥂💞🍥 :
na una baby? when una put am for town hall wetin consign una bandit when dey bush una never go catch them na people when bury children una go take trend 😏
2026-06-18 05:45:14
37
praise5094
praise :
Omor am sure it’s postpartum depression she needs help fr 🥺
2026-06-18 20:47:10
7
cherishtiwei844
Cherish🧸 :
Y'all saying how much did they give her? if you don't have the means to take care of a child, abort it. Giving birth only to kill it after is bad abeg
2026-06-18 14:01:10
12
mummyd024
mummy D :
story for the gods.when she needs help where ona dey?
2026-06-18 10:48:32
9
cho_co939
Cho_co Quin :
Mk Una live the girl abeg shu u know if she never shop as she day there so
2026-06-18 19:04:57
5
swit.annabel
Swit Annabel :
omo some girls for this comment section na just fool o...una dey support person say she kill innocent pikin ...but some girls mumu o...if you no want pikin you no go go drop am for front of church or orphanage home...I shock when I see people dey support rubbish... God go cut una life short as una dey support wetin she do stupid people
2026-06-18 18:14:31
10
fearlesscontroller
💥€m°p£°RiOr💥 :
did u pipo asked her why she killed her own baby
2026-06-18 08:17:48
7
couragepypal
courage Ace 🖤 :
she never wan retire from ashawo work
2026-06-18 12:37:47
5
joyce.gold17
joyce.gold17 :
Na she know watin her eyes see , where the baby papa ? When she born uner check up on her to support her ? Na her choice na she and GOD get judgement make uner let her go abeg
2026-06-18 11:00:31
3
vickibae3
Vicki bae :
Omo I fear girls for this comment section ooo it's obvious them dey run this kind thing on a daily what happened to removing it before it forms if u don't want it and secondly make them hold her parents responsible too
2026-06-18 20:19:10
2
elofay
Elofay :
How she take kill the baby God abeg oh people Dey do things
2026-06-18 17:33:20
1
fegorsweetlife
P BABY🌹✅ :
Na fear do her so ….because later owner go insult her say na single mother, make owner leave her
2026-06-18 10:58:30
43
dicksonlove90
cute baby ♥️ divine family :
ona lie planty pass truth...lie won finish ona
2026-06-18 08:10:29
30
babygold693
baby gold :
Is that really your business 😏😏
2026-06-18 17:43:08
6
preciousness0012
Aggreh Precious :
Y she no abort the belle 😭
2026-06-18 14:07:13
18
erukess
Kess :
If mama kill her pikin, nothing concern anybody but if papa kill he pikin, una go begin shout justice for kids. Many of una na demons
2026-06-18 15:26:01
5
meritzonal42
Meritzonal42 :
She for just go drop em for orphanage na,instead of killing the baby
2026-06-18 09:20:25
5
favyfrozenfood
frozen foods Vendor in ughelli :
Na ona baby? Bcoz when hungry go beat her and the baby ona no go gree her
2026-06-18 08:56:51
3
To see more videos from user @gary.brown.hard.mo, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About