I feel your pain
but motor can start early make brake fail despite oil dey that's for the swagun hatrick
2026-06-18 01:27:39
9
Nicholas :
Cr7 or nothing no matter what happens
2026-06-18 09:52:11
6
function736 :
Cr7 for life omo Una just Dey talk u no sabi blessing wey him get make Una no just talk am down everything wey sup for day match na so him be God do write am say him go draw we no fit change am and Ronaldo no really care if ppl bad mouth am him go do wetin him won do if u like talk say Messi better pass am since when dis guy came to football we all loved him we saw wat he could do but now things can’t be the same forever ppl look at where he came from sweeping the street to being the greatest football isn’t dat enough for u to see wat he has done 😞😞
2026-06-18 21:06:17
2
J swiss 🚀 :
We know but I gat support my Goat after retirement I am done 😔💔
2026-06-18 12:35:46
2
ABDULSAMAD :
Remember Messi lost the first world cup game and went ahead to win
2026-06-18 07:43:59
4
Mubaraq 🧃💚 :
We miss our Ronaldo 💔😭
2026-06-18 07:23:01
1
ɪsʀᴀᴇʟ 🫠 :
😭😭😭 ɴᴀ ᴍᴇ ᴛʜɪs ᴏɴᴇ ᴘᴀɪɴ ᴘᴀss 😭😭
2026-06-18 09:03:53
1
✭𝓐𝓨𝓞𝓜𝓘𝓓𝓔✭ :
Omoh let’s wait and see 😳
2026-06-18 08:23:25
0
«B!g: h£åd😈 :
Sad truth Ronaldo can’t win it at all mehn 😒
2026-06-18 10:43:41
4
BOY SHANTEL🥰🚀🚀 :
no matter what happen
CR7 or nothing
2026-06-18 15:27:14
1
Play boi ↔️🙂🪖 :
Even Messi score 70 goals I go still choose Ronaldo over am 😌✌️
2026-06-18 12:13:35
3
damlex :
ajeh very sad truth nah France go win ham 🥺
2026-06-18 11:28:46
1
★ 𝐃𝐄𝐒𝐓𝐈𝐍𝐘 ★🐺🤯 :
I'm in pains 💔 too but I'll always be a Ronaldo fan till my last breath no matter what happens this summer 🙏
2026-06-18 15:05:29
2
Mophar001❤️ :
I’m very in pain right now
2026-06-18 13:06:11
1
raionii07 :
Ronaldo dog don chop today sha 😅💔
2026-06-18 12:34:50
1
samuelomagwe1 :
The only truth have seen so far omo I miss the old Ronaldo
2026-06-18 09:30:58
3
Biq pato :
Regardless I love ❤️u Ronaldo
2026-06-18 09:42:38
1
🥀💔. :
But wait let’s keep banter aside after watching this match yesterday how could you blame Ronaldo for nor scoring or not winning the game?
2026-06-18 10:11:52
2
hë's lonely :
omohhhh na wetin me sef dey reason be that
plenty ballers don dey guy e no fit win anything😫
without him and with him Portugal can't win shit 😞
2026-06-18 12:35:48
1
🕉️🕉️ flemzy☪️☪️ :
nah so my bro
😔😔😔
2026-06-18 03:02:48
2
JUSTHORZU🤖 :
Make Una leaveee ronaldoooooooo😪😭
2026-06-18 11:15:02
1
Snail Vendor in Ado Ekiti :
You all were never a Ronaldo fan !!!!!!! Una dey easily bow under pressure. I’ve saved this post tho !
2026-06-18 06:50:11
3
To see more videos from user @jlsky3, please go to the Tikwm
homepage.