@shi2___: Ask for celeb updates #fyp

MR. Shirley 🌴🗿
MR. Shirley 🌴🗿
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 17 June 2026 22:11:42 GMT
349637
14934
545
312

Music

Download

Comments

david0.42
𝑩 𝑶 𝑩 𝑶 🧃🧸 :
Abeg where to buy TikTok wey fit follow ?😭
2026-07-07 22:55:31
218
22loads
22loads :
believe
2026-07-28 07:10:12
0
olami__lekan__1
BASIT 🌌🚤 :
How many of Una wan post dis screenshot 🤦
2026-07-10 07:31:51
38
dfw_pluto2
𝙼𝚛🧛𝙿𝚕𝚞𝚝𝚘 🪐 :
Where Una Dey see TT buy nah 😩
2026-07-09 05:18:53
25
activeooh
Active𝕏 :
how many of una don post this ss?
2026-07-08 16:14:27
26
eatrice_egli_offiziell0
Beatrice Egli :
Who go help me run ads for TikTok
2026-07-10 08:05:30
11
bigceleb298
‹Big celeb❤️🚀 :
Lolz bro say update 😂waitin we don see pass na now you dy see come keep come bro 😎
2026-06-27 22:10:12
19
isaiah.lenz
BIG_LENZ✅❤️🦅 :
Abeg how Ona take de do this TikTok ads 🥺
2026-07-08 21:02:49
10
borntowin5914
🚀🇬🇧丂卄卂乃乙Ꮆ乇几ㄒㄥ乇🇬🇧🚀 :
Who need Noah Fearnley update?
2026-07-08 21:06:25
10
pro.5sper
🪐 :
Omo tikok no Dey allow person send message 😭
2026-07-10 10:16:15
7
successcoin2
𝓼𝓾𝓬𝓬𝓮𝓼𝓼🐐🥷 :
Boss Abeg for celeb update
2026-06-18 16:05:07
9
emmyswag6
Emmyswag💞❤️ :
Bro drop the page Abeg
2026-07-10 10:40:04
5
whitney5668
WHITNEY 🇺🇸 :
I no dey do ads and i dey see many message like mad dating to the wurld.
2026-07-10 04:02:37
5
broken_6782
Nonchalant :
how many people dey post this same picture?
2026-06-23 10:24:53
10
ask_of_big_sam18
WEIRDO🧘‍♂️🎱 :
Make ona give me celeb na 😑
2026-06-25 06:08:04
8
david0.42
𝑩 𝑶 𝑩 𝑶 🧃🧸 :
Give me man celeb to use abeg
2026-07-08 14:49:14
6
believemoney64
🛍️𝓑𝓔𝓛𝓘𝓔𝓥𝓔⚽️💚 :
My signal and Telegram just empty boss abeg teach me celeb
2026-06-28 07:39:21
18
cooperkentucky
Cooper :
TikTok ads yen 😁
2026-07-08 19:17:47
19
gentle.com31
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ :
I don see this post for many people account 😏
2026-07-08 13:52:28
14
richbaby945
RICH BABY 🥷🛍️ :
I Dey get 1 million views for my celeb account 😅
2026-07-09 11:54:55
17
bigkev658
bigkev :
German CL needed
2026-07-08 15:25:01
5
portiabanks1
@ :
Boss Abeg for celeb update
2026-07-08 02:03:04
5
To see more videos from user @shi2___, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About