@iammaleytomzy:

MALEY TOMZY🎚️
MALEY TOMZY🎚️
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 18 June 2026 14:29:10 GMT
695674
59986
166
1298

Music

Download

Comments

horlah10001
𝙷𝙾𝚁𝙻𝙰𝙷 𝙺𝙰𝚂𝙷🖤📥 :
Mah brr….i dey gbadun this song…You fit do sound for me ?
2026-06-18 14:39:52
1338
dahdy_j
𝙰𝚛𝚎 𝙼𝚞 :
Is it out ?🥹
2026-08-04 10:14:51
0
timmyjay7903
Timmy~Jay :
I fih get the sound on WhatsApp?
2026-08-03 19:08:31
1
almubarak378
📿الرفاعي المبارك (اولواشيي)🫥 :
Omo where this guy they always get him video Omo I salute ooo
2026-06-18 22:18:07
481
boluwatife0991
BOLUWATIFE💫🗽🕖 :
omor dem whine that cow sha😂
2026-06-23 14:59:10
51
desmond.gee2
D❣️e❣️s❣️m❣️o❣️n❣️d Gee :
Omo life come be like say we no day try!!!!!!😓😓
2026-06-18 15:15:52
119
mudest001
The 𝐑𝐞𝐚𝐥 Mudest 💫🎶🔫 :
Where Una dey see all this video Marley
2026-07-27 21:53:55
17
mosnation104
mos nation aluminum fabricate :
since yesterday I jammed your video I just dey see back to back
2026-06-21 08:05:46
15
ayomidix8
Ayomide 🪖🥷🪖 :
where you dey see all this your first video 😂😂😂
2026-06-18 14:34:57
75
noworries1234
Oluwafemi Anyaegbu :
with all these videos this guys page no fit get less than 40k likes. concept
2026-06-19 16:41:20
25
oluwadamilola_ayomi18
Oluwadamilola_ayomi :
: Make e do sound for you .. why you no text ABEFE make e do sound for you … he’s an artist not fela 2 😑😑 he even reply you respectfully kudus to him . If na me you go don chop blocking
2026-06-20 00:20:43
47
oladimejiayofe0
꧁✿❖ BIG AYOFE ❖✿꧂ :
Bro I use your sound too can you repost me on ur story
2026-06-18 14:34:07
22
godsent6560
ᗪᗝᑎ :
God I no wan work hard like the cow then left with small food 🤦‍♀️💔🙏
2026-06-19 17:09:00
14
euro0013
ATANDA ♎️ :
🥺
2026-06-18 16:09:51
6
babatayebabakehinde001
babatayebabakehinde001 :
I Dey feel you broski 🔥
2026-06-19 21:40:24
9
ayinla298
_AYINLA 🕷️👽🖤 :
Nobody Dey even Dey ask the guy say where him Dey see all this video Omoh 😅
2026-06-20 07:26:12
16
ogozioni1
OGO ZIONI22 :
my creator don't let me come to this world in vain 🙏 😪🤔😨
2026-06-19 17:22:04
6
pepc_poly1
Swhy 🦇 :
💯broski
2026-06-18 14:34:58
5
son.of.grace.backupage
ŠØÑ ÕF GRÃÇÊ🚶🎉📿 :
Title of the song please
2026-06-19 07:39:04
12
.benji101
༒ᴅʀ_ʙᴇɴᴊɪ༒ :
This song just dey give me dat joy olohun. 🥺😓😅
2026-06-18 22:39:27
5
idoncomkonfayo
I Don Com :
Nothing I no go see for tiktok , this one funny me 😂, but I no no why 😏. Good one keep it up
2026-06-18 17:23:16
7
To see more videos from user @iammaleytomzy, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About