@ibrahimgotbaned:

Omo Alhaja❤️🥷
Omo Alhaja❤️🥷
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 18 June 2026 15:14:45 GMT
135628
26843
106
1626

Music

Download

Comments

ola4332
<𝕆𝕃𝔸> :
Naso some people sef shock as you buy Benz,no kee yourself
2026-06-18 20:04:57
621
korede2360
AKOREDE👹🤬🚀 :
You go soon buy your own and me too
2026-06-18 15:33:58
319
terika_001
Who am i😑 :
small sleep wey I sleep someone don died 😩😥😭
2026-06-18 21:40:38
105
momsboi365
DFW🧃 :
I bought mine today too🚀
2026-06-18 20:44:58
61
lekzy3493
Kareem Quadri Olamilekan :
Nha from Ogun state he come from oo😅
2026-06-18 16:24:07
85
idgaf_99997
☦︎︎☦︎︎☦︎︎ :
God wan punish all of una with big flex nii😂💔
2026-06-18 23:58:21
5
ola77054uu
ALABI❤️🦅 :
shey you dey 4 ni you self fit tear am if you belive 😄🙏😂
2026-06-18 15:51:44
25
mistress.mary82
Julie Leach :
Continue to dey shade Ogun State shogbo 🥺
2026-06-18 22:39:47
6
real_damrich10
I B R A H I M..✞ :
Your own don dey road
2026-06-18 15:16:09
9
lambarjnr
꧁༆SON OF YINKA🧃🎮༆꧂ :
I swear na by who hustle harder oo
2026-06-18 22:02:35
2
faruqayobami0
𝒇𝒉𝒆𝒓𝒓𝒚 ✪ :
Iswear as I wake up mid last night wey I just doze for 1 hours omoh, na big flex lambo I see oo as I wake up oo 💔😪
2026-06-18 21:30:35
2
likeovlin3
like ovlin :
you ran aways since and why do you lie to me you think fool me ? you told me coming back cape town but you still lying to me all I was help you and about I give you money since from April to June you off online WhatsApp on 5th date June wow wow I will plan one day I can report your family
2026-06-18 15:51:54
9
canadabugger1
C A N A D A 🎊🎉 :
Appreciate the little you have even us they look up to you 😳❤️😅
2026-06-18 20:22:44
6
olawale8590
Yong iconⓂ️💲 :
bami how many like for 11pro🙏?
2026-06-18 19:58:38
2
.ishola32
ÏŠHÕLÃ☘️ :
God fit surprise you at any fucking chat 💬
2026-06-18 22:11:14
2
ay4pf
𝔸𝕐𝕆𝕆𝕃𝔸🀄️ :
And nah Ogun state boy oo ✌️❤️
2026-06-18 23:12:09
1
selfless217
SELFLESS 🎉 :
Me wey no sleep unko 😳
2026-06-18 20:13:37
9
hon.adedotun01
𝐇𝐨𝐧. 𝐀𝐝𝐞𝐝𝐨𝐭𝐮𝐧🤤💚 :
Dupe tie me sef sleep hear say you buy benz 🚶‍♂️
2026-06-19 00:31:52
1
olamide0734
olamide :
Me anno slp at all I just say make I rest nih
2026-06-19 00:41:07
1
mr.lokoso
MR LOKOSO :
Nah as much as you no fear you go get am clear
2026-06-18 19:53:35
3
harley.hannah45
harley Hannah :
so far you both are not in the same settings sha
2026-06-18 22:15:32
1
therealibrahim001
IBRAHIM💔🥷🏻 :
Guy the funniest part be say he no con still post
2026-06-18 23:16:27
1
cashpai5
O L A :
o mo this big flex money long oo
2026-06-18 23:29:02
1
To see more videos from user @ibrahimgotbaned, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About