@ola332:

🫥Ola
🫥Ola
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 18 June 2026 18:10:04 GMT
398537
34327
671
22482

Music

Download

Comments

biffoismail
biffoismail :
On data play music and on hotspot e go hot well bayen 😹
2026-06-19 06:30:37
3259
hounkpealex2
Alex 229. :
I cook 3 Indome with my Xr yesterday night
2026-06-19 22:54:40
1
abdulbasitakorede35
Abdulbasit_Akorede :
wait ooooo the phone the phone dey iron ham lowkey
2026-06-19 05:00:23
897
samwizzy000
samwizzy000 :
Na all iPhone dey hot make dem no give you lie ooo 17 pro max dey hot 😏
2026-06-19 12:57:19
227
abiodun9349s
DDP🥷❤️ :
God if i no make am this year Abeg make I no enter next year🤲😪
2026-06-19 14:49:03
111
oluwafemirichie001
Oluwafemirichie🏆🐐 :
All phone hot if you on hotspot con still Dey play music
2026-06-19 12:01:51
29
ife20061
Omo mummy 😍❤️💕 :
Jesus Christ 😳 dis guy don expose me 😭😭😭
2026-06-19 18:42:47
5
blackrosecorelbandit
Blackrose creative studio :
Xs max we do better
2026-06-19 11:10:04
12
ni_yi1
Ni_Yi :
Enter 2 lobby
2026-06-19 16:34:32
1
aoaolamilekan
NOBLEMAN 5325 :
I swear edey work ooo
2026-06-19 14:33:07
0
official_rf2
official_rf2 :
iPhone X will be so much better than 6s
2026-06-19 08:45:28
125
olajuwon02cho
O.L..A…✈️….⚓️ ⃝ :
Use xr oooo 😹
2026-06-19 13:05:41
7
agent_allen117
Allen :
Use am play COD with highest graphics 😂😂😂
2026-06-19 18:29:18
6
everybodyhateme01
BLACKMAN🕷 :
What 6s can do iPhone 14pro can do better
2026-06-19 16:18:07
10
reofegurl
ore's🥺😘౨ৎ☹ :
On data use am play song join
2026-06-19 15:52:11
6
helptech2tiktok5
HĘŁP ŠTËPPÊR 🤍🤍 :
Xr is better than 6s to iron cloth 😂😂
2026-06-19 06:44:20
20
To see more videos from user @ola332, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About