And them no sabi talk to person 😏😏 especially that woman way we dey go submit RR give 🤦🤦Mk them leave shout for her
2026-06-20 08:06:11
8
NovaDex🇳🇬🇮🇸 :
Chinese be like dem don change the photographer, during my time my own b nice o
2026-06-20 22:41:23
1
perfume vendor 🥰 :
my own fine oo
2026-06-20 19:49:38
1
Glory Ehizojie :
Yours is very fine, mine was looking like a woman who just lost her husband
2026-06-20 13:02:05
8
heirdith007 :
Guy😂😭
2026-06-20 10:37:39
2
Daddy's pet💋🥰❤️💜 :
Better beaten guyyy😂😂na sec he snap me oo i no stand well sef 😂😅
2026-06-20 00:15:39
7
Precious🤎💫 :
My own picture I Dey white for cheek like who dey bleach 😭😂😂😂
2026-06-20 10:42:27
5
EX GIRLFRIEND :
Asin eh😭
2026-06-20 12:18:26
1
@Anicrews0$ :
Guyyy😭😂😂😂
2026-06-20 15:51:31
2
jaysica8 :
I swear 😂😂
2026-06-20 20:16:10
1
Sabi vendor ✨💕 :
But no difference na 😹
2026-06-20 19:31:17
1
🍒 :
U rub bronzer for cheek?😭😂
2026-06-20 20:16:41
1
I’m 🥰Succy🎊 :
Person don finally talk am 😂
2026-06-20 14:09:30
1
Big_mama🥺🍁🍒 :
serious one😂😂😂
2026-06-20 11:26:52
1
Bella Rose🌹🌹 :
aswear he is just something else 😏
2026-06-20 14:56:29
1
ᖴOᖇᗯᗩᖇᗪ EᐯEᖇ 🥀💐⚡ :
My own worst 🤣💔
2026-06-20 11:26:50
1
Precious💜 :
My own is black and white 😂💔
2026-06-20 13:03:35
1
Ehis :
I nor even get
2026-06-20 16:12:46
1
VIKKI ♊🥀 :
My own fine sha😂😂😂
2026-06-20 11:40:29
1
Lastborn 🥹❤️ :
When me and my friend go collect our own my friend pass her pic 3 times she no know😂😂 na the man con collect her check once na the man ask her “is this not u”?😂😂 everywhere first blurr😭😂
2026-06-20 11:01:34
2
SABO KING 👑⚓😎 :
I dey tell you 😂
2026-06-20 05:40:29
1
Nana🙂↔️🤍 :
My own worst 😭😹
2026-06-20 12:00:25
1
To see more videos from user @big_lee_cruise, please go to the Tikwm
homepage.