@mimiurhobogirl: it is well sha,watch out for part two,#mimiurhobogirl #viral #fyp #

Mirabella Orubu
Mirabella Orubu
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 18 June 2026 20:52:24 GMT
100292
5067
73
552

Music

Download

Comments

thatbaberosita
Rosita💕🙂‍↔️ :
Wati Dey wan investigate
2026-06-19 06:15:44
65
benzokeeth2
call of duty :
omo see no be your fault
2026-06-19 02:17:11
35
efe.best7
Efe best :
you go dey explain tire😂😂
2026-06-19 13:16:11
2
imerecharity1
SexyRity 🤎🤎🤎 :
God bless this boy first to even come defend this girl regardless .
2026-06-19 02:56:04
45
yallmeetblis1
Blessingbliss 🌹🌺🥀 :
Watin onah Dey talk guy na greet onah Dey greet Abi onah Dey talk Watin happen 😩😂
2026-06-19 14:34:35
7
judysexy6
Judysexy :
I nor even know why he dey fast forward the talk self
2026-06-19 16:21:43
4
sarahshuga4
Reviewitsarah💕💕 :
Talk fast abeg 😂
2026-06-19 08:45:25
5
pretty_loner0010
AG baby ❤️❤️ :
Abeg part two tag me 🙏
2026-06-19 09:10:50
4
johnnyloveth
LJ LUXURY 👠👠💼💼 :
wetin una dy talk 😂😂
2026-06-19 10:14:18
9
sabi_mummy_gee
sabi_mummy_gee :
Nor be every matter person Dey put mouth,so i rest my case
2026-06-19 17:42:27
1
roberthotrod0
Vicky-hair💫🦋 :
2026-06-19 09:02:09
1
melanin.bae03
melanin.bae03🦋💦 :
Okay we don hear 🙂‍↕️🥱
2026-06-19 09:24:42
1
olaella4
olaella ♥️♥️ :
part 2 please
2026-06-19 14:27:33
0
vickyybabe1
vicky✨🌺❤️ :
I no hear anything oo
2026-06-19 11:34:48
0
asagold40
Joycesweetlife :
Hmmmmm
2026-06-19 02:32:10
1
peackybaby
Peacky Baby 🇧🇪 :
Abeg where the part two 🙏
2026-06-19 01:33:49
3
princess_vivian42
princess vivian :
na delta setting
2026-06-19 14:13:18
1
vera76776
💕M@rch 14th💞 :
next please
2026-06-19 03:42:36
1
houseof_tasha
House Of Tasha 🪡🧵👗 :
bring me back here
2026-06-19 05:07:15
1
benzokeeth2
call of duty :
but nobody go really understand
2026-06-19 02:17:54
1
To see more videos from user @mimiurhobogirl, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About