@la_szn: It’s just meme The meme “So nobody need private chef” you and who 💀? #foryou #la_szn

LA SEASON 🐛
LA SEASON 🐛
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 18 June 2026 21:55:52 GMT
78558
10945
162
984

Music

Download

Comments

jassy4040
jassy4040 :
If another woman come my bf house nko?
2026-08-12 12:49:04
0
ralphkidsofnm
Man like Ralph💀💊 :
If guy send you money.. I go break up
2026-08-10 16:02:33
109
olapeso
️ :
Abeg mk una nor Dey bring all this quote come my fyp again 4 months left and i promise my self a car this year ,and I didn’t get anything yet ,you can’t change girl ,girl wey want change go change ‼️
2026-08-12 07:53:12
0
solorichie_
𝘴𝘰𝘭𝘰𝘳𝘪𝘤𝘩𝘪𝘦_🌴💛🥇 :
I sha don caution my babe 😂
2026-08-10 22:50:27
1
iamjejely
iamjejely🥸 :
Anyways I don repost
2026-08-10 21:05:32
0
thereal_levi6
🅼🅰🆇🅸🅼🆄🅼 🅻🅴🆅🅸🅸🥷🏻 :
I dey see all the reposts but time never reach 😎
2026-08-10 18:20:33
0
justkate015
21🧌 :
I dey take repost too serious ooo
2026-08-10 14:08:22
48
wrldrevolvex0
WRLD🧘🌏 :
I craze pass you .. if my mind tell me she’s cheating then that’s it … intuition over emotions 🖤
2026-08-08 19:11:01
58
kash_escobar
Onyekachi ✨ :
My ex go pack her equipments from shop wey I collect for her carry her student along only for her to go fvck for another man house 😂💔 dem go still harazz the student for the men house lol …. As dem Dey tell me I just set Dey laugh …. 💔😂 WOMENNN… anyway I welcome my first child the year she left …. Barrenn dog…
2026-08-08 16:41:13
17
b_denimvault
b_denimvault :
That’s your problem
2026-07-07 22:17:57
35
ethikaal
Ethical :
Na so I dey do Omo I don see person wey we dey together
2026-06-19 00:33:30
81
richmind_ceo
C.E.O RICHMIND :
omo na me be this
2026-06-19 06:31:17
17
olamhi_9
俄OLAMHIツ :
I swr brrr😂
2026-06-19 20:08:59
8
biganimasaun
Abdulhameed 📿 :
We Be Paddy like this
2026-06-19 18:54:16
2
thedarkomotola
thedarkomotola :
Good for you Oga 🤣🤣🤣
2026-06-19 21:04:30
5
khaptain2
khaptain2 :
no cast am
2026-06-19 06:27:03
8
stephpcdp6d
Steph🦋❤️🥰 :
Na you sabi
2026-08-12 02:02:48
0
adebola_fx
ADEBOLA :
Brother I fit ask when be my mama birthday if she no sabi am
2026-08-05 01:46:22
5
adeolami8012
乙𝐔𝐌𝐀🍁 :
Omo i craze pass you guy😂😂
2026-06-29 13:19:13
1
To see more videos from user @la_szn, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About