@cali66601: Love do me strong thing 😂 #tiktok #viralvideo #500kviews #viral

CALIFORNIA🥂🧃
CALIFORNIA🥂🧃
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 18 June 2026 21:56:35 GMT
298562
57047
378
5968

Music

Download

Comments

iam_precious80
➿🫧💕 Chysom 💕🫧➿ :
And he touch my belle say he can't wait for me to be the mother of he's children 😭😂 Olololo oo
2026-06-19 07:10:19
781
imkoropon
𖣂 :
And we don name our unborn pikin o😂 make una call me daddy “Aden”😂😭
2026-06-19 18:46:48
11
supreme.mama457
Supreme mama 001😎🥰🥰 :
And we baff together oh😂😂😂😂
2026-06-19 16:15:46
121
remzywhite
𝓡 𝓔 𝓜 🏌🏽‍♂️ 𝓩 𝓨 🥂🧃 :
Maryam we do couple pics o😂💔💔💔
2026-06-18 22:17:14
126
bhadboy111
. :
And we don plan hw many children we go born 😂😂
2026-06-18 22:56:39
129
odugwufx
MILITARY FX💛☠️🖤 :
ahsrw ooo give children wey never cme names oo 😂😂
2026-06-19 01:32:47
66
jerry_here18
𝕺𝖑𝖆𝖒𝖎 𝖀𝖗𝕰𝖝 𝕭𝖋 🌚💕 :
I'm just worried about the two innocent kids from our imagination 😂💔
2026-06-19 11:02:37
76
otfofusa1
Moses ❤️🦅 :
Me wey don imagine life with our children together sef 💔😂
2026-06-19 06:44:44
32
baddest.kelly.love1
𝕶𝖊𝖑𝖑𝖞 🦋💕🫶🏽 :
And i tattoo he name ooo 😭💔
2026-06-19 15:10:14
22
theblackgirl200698
the black 🖤 :
omor ehh relationship na bastards
2026-06-20 23:04:55
8
deeboymoneyy
𝕭𝖎𝖌 𝕯𝖊𝖊.🧃🥀 :
And she been swallow my saliva o😂💔
2026-06-20 11:43:04
28
just__ifee
ꨄ︎ifee🦋🧚‍♀️ꨄ︎ :
and we concluded on 3 children 😂
2026-06-19 19:02:24
10
that6ftgirlie
𝒜𝒹𝒶𝒹𝒾𝑜𝓇𝒶𝓂𝓂𝒶❀♡ :
I bin follow them snap family picture oo… them even frame am put for parlor… this boy mama really deceive me 💔😪😂
2026-06-20 00:26:56
10
rabi_738
Rabi :
I just Dy see videos wey concern my life today 😂
2026-06-19 11:28:54
45
stillprincess1
princess 🫶🏻 :
And the mama follow call me our wife o😭😂
2026-06-20 15:38:44
11
msewa30
ᥫ᭡ 𝓶𝓼 𝓮𝔀𝓪 .☘︎ ݁˖🌸 :
Omo we almost take oath o😭😂
2026-06-19 13:30:53
15
slay_bymira
Slay by mira💇🏽‍♀️ :
Omoh i no fit heal ooo,e be like i go go unblock am beg am😂
2026-06-19 21:05:29
16
dnd152.0
PAIN GOT ME MUTE💔 :
My own wey Dey call me daddy Fred that time 😭😭😭😂😂😂😂and daddy kamsi
2026-06-19 07:41:13
8
love908630
… :
Na Because I Cheat Back 😂😭
2026-06-19 15:35:52
6
quadri_753
ㄩ丂乇尺 :
which one be dis one again 🤣 this my mentor just dey release new steps 🏆🧃
2026-06-18 23:25:45
9
sadist232
.💙 :
No be small tin my guy 😂
2026-06-19 12:54:16
5
deyung010
DEYUNG :
She even first me move on 😂 I kill
2026-06-19 10:35:29
5
anita080719
ÃÑÍTÅ 😒🔪 :
And I tell my parents about am oo 😂
2026-06-19 06:49:48
5
To see more videos from user @cali66601, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About