@big_gl1: Lex dropped into the Plunder map and is ready to dominate the battlefield!@Lex🐦‍🔥 @Big Lex🐦‍🔥 #clips #codmobileclips #viraltiktok #foryou #virgo

I'm recording….🎙️
I'm recording….🎙️
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 18 June 2026 23:40:53 GMT
13128
1672
68
271

Music

Download

Comments

aka_chukw
𝙊𝙙𝙞𝙞 ꨄ︎ :
I love as all of them collect yesterday 😂😂 Virgo own is worst
2026-06-19 05:51:36
153
fav_pro_bot
𝖎 𝖆𝖒 𝕽𝖔𝖒𝖊𝖔🙂‍↕️ :
i just like as hand dey meet everybody 😂😂
2026-06-19 01:04:03
36
girllikegoldisrare
Mš✨Gøld💫 :
People wey really sabi this game dey offline Iswr. See how they are tapping una mentors
2026-06-19 17:03:45
1
smartslatt
꧁༒☬Smart🪖☬༒꧂ :
When he play better game you no post ohh
2026-06-18 23:47:56
32
wdontknowyou
AbOlOrE :
Bro nah striker I dey use like this ino follow una do op again this map mad gan 😹
2026-06-19 08:48:50
19
roddy.boy3
Roddy boy :
Abeg how I fit shift this thing
2026-06-19 14:17:24
3
dr.whitehall
DR.whitehall :
Everybody Dey collect left and right 😂
2026-06-19 01:58:33
9
halabi564
💫I N T R O V E R T💥 :
U go just dey change sensitivity 😂
2026-06-19 10:30:27
8
4pf_482
𝕐𝕌ℕ𝔾 𝕏 🖤🐐! :
My HSO just Dey shy to tap since this map enter 😂
2026-06-19 11:45:16
7
flackoinnit
. :
Bring Kira😂
2026-06-19 00:15:56
2
honeypour_4
Adelani 💕 :
Lex na less for plunder 😂😂
2026-06-19 07:56:10
2
dave9ice06
ĎÄVĨĎ9ÏČẼ🥶 :
Omo, as you Dey post am na so them Dey help you repost 😅🤣
2026-06-19 08:05:28
2
brokenbutspeaking0
brokenbutspeaking0 :
Dem go Dey carry striker enter plunder
2026-06-19 07:00:48
1
jameslowkey4
.🌬 :
😂😂 Plunder map go make u delete COD 😭
2026-06-19 10:10:13
3
56tyzh
19. :
Check my own
2026-06-19 14:01:33
0
quadriano350
💜𝐐𝐮𝐚𝐝𝐫𝐢𝐚𝐧𝐨☮️ :
Na everybody Dey collect for plunder guy 😂😭
2026-06-19 13:33:03
0
icemoney231
🧃LOWKEY___ SAD⚡️⚡️ :
Me and know say Odurn nor go gree enter plunder
2026-06-19 09:24:52
0
felouxx
☆𝚂𝚊𝚖𝚞𝚎𝚕☆ :
I Dey wait for broken own 😹😂
2026-06-19 15:51:00
0
sensaitk
Type•Shii 🤡 :
be like I go stream my plunder 🙂
2026-06-19 10:13:01
0
dxni.codm
丨尺ㄖ几丂丨ᗪ乇 🗡️ :
Omoh 😂😂😂
2026-06-18 23:42:10
0
To see more videos from user @big_gl1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About