@salvagedecommissioner: make una help us #owerritiktokers❤️❤️ #salvagedecommissioner #viral #polynekede #fyppppppppppppppppppppppp @TikTok @MyOwerriBlog @fyp tiktok

salvagedecommissioner
salvagedecommissioner
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 19 June 2026 06:10:53 GMT
4913
380
42
40

Music

Download

Comments

ninisonhopechinaz
Nini’s Essentials :
My street own self we need boat
2026-06-19 07:04:30
4
painkiller125
Pain killer 💔💰💯 :
and na my former lodge side be that
2026-06-20 08:50:08
1
victory1052
Victory ✌🏽 ⚽️ :
This ur song 😂😂
2026-06-19 21:00:28
1
anawizzy.exchange
Anawizzy :
lol this man
2026-06-19 13:24:59
1
blackjesus242
blackjesus :
Hahaha 😂😂😂
2026-06-20 06:53:57
1
debbylovemia
Debby's Couture 🪡🧵✂️✂️ :
Oga Dey calm down
2026-06-20 18:29:57
0
chimuanya447
Asa Purity 😘💍💘 :
No be lie I don go buy bedroom slippers na wetin I dey wear everyday o maybe dey just dey help me save my exams slippers 😂
2026-06-20 07:15:20
1
queenfavy_64
🦋QUEEN FAVY👑❤️🦋 :
That road no Dey like that before oo nah our government spoil am
2026-06-20 18:31:00
0
odogwuugobest
Prince Cletus :
na my street o
2026-06-20 09:18:56
1
kosikitchen8
kosikitchen :
they never start to dey mine the oil?
2026-06-20 07:10:53
1
bethel404
😎kpokirikpo😒 :
Nah now Una sopoz Dey sing amadi song 😂😂😂
2026-06-19 07:01:13
1
only.shanky
Shanky😎💯 :
Ah swr eeh this South Africa don tire me😭😂 if rain fall for night I dey carry am for mind say I no de go anywhere till afternoon 😂
2026-06-20 07:08:29
1
lords_kings11
@lord_kings 11 :
ploy shout power😂😂😂😂
2026-06-20 05:29:19
1
presh_890
SURPRISE VENDOR IN NEKEDE🍾🎉 :
Omo South Africa nawa ooo
2026-06-19 07:09:55
1
scion142
scion :
Na why I won commot for South Africa 😂😂😂
2026-06-19 23:38:34
1
preciousclinton22
PRECIOUS ❤️🥰🦋 :
Make oil company work am nah them break those houses it wasn’t like this
2026-06-19 23:28:00
1
celebritycardealer2
Máry Lôvè Auto's 🥰💕 :
Thank God for my side ooooooo 😂😂😂😂😂, Ewoooo
2026-06-20 07:30:52
1
destinypeter94
🫂PANDORA ✨ :
😂😂😂 back gate can relate
2026-06-20 09:12:55
1
smithbenedict
Smith Benedict :
Make una find canoe
2026-06-20 19:50:36
0
aiser590
Kaiser :
omo this SA really de suffer 😢 we never see light since this year
2026-06-20 20:02:00
0
mira412
mira412 :
na my street be dat
2026-06-21 02:24:24
0
preciousobinna775
Tricia beauty🥰 :
lol this South Africa no de change 😂😂
2026-06-20 01:12:04
1
okoriegift288
Kylie❤️❤️ :
😂😂😂😂
2026-06-20 09:01:56
1
engr.obc.mgbemena
Engr Obc mgbemena :
😂😂😂😂
2026-06-20 05:18:02
1
To see more videos from user @salvagedecommissioner, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About