@geemoshcash0:

geemoshcash0
geemoshcash0
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 19 June 2026 08:06:45 GMT
117065
20161
157
2549

Music

Download

Comments

oglucky40
OG Lucky :
Waiting do my mama and my sisters?
2026-06-19 22:20:41
545
drix.53
￴ ￴ ￴￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴￴￴￴￴￴￴￴￴￴￴￴ ￴ :
All of them Dey madd 😂💔
2026-06-19 21:01:27
232
pappy932
🥷 :
You go tell me if na she be Wema 😂
2026-06-19 22:39:21
65
dibia231
Dibia Vitalis💛 :
Wetin do my sisters 😂😂
2026-06-20 13:46:58
40
jnrrichie03
Jnr 🧛‍♀️ :
Wetin do my own body 🤣🤣
2026-06-20 13:10:36
23
pas_kahlifah
pas_kahlifah :
me wey i go don use my money buy cloth before i remember you 😭😭😭
2026-07-14 14:55:47
1
invictus095
invictus095 :
You go tell me if na my babe dey pay for cheque delivery 🚚 😂
2026-06-20 12:45:10
7
lekima098
MUBARAK✨🦅 :
Their tactics too much 😂😹💔
2026-06-22 07:56:38
7
chinexjnr01
𝙲𝙷𝙸𝙽𝙴𝚇 :
Wetin do my body 😂
2026-06-21 23:15:07
6
ceosprofile
ceo😈 :
That year omo I too m**mu😭
2026-07-15 18:20:43
1
hustler_baby_
Cayana👼🏽😈 :
You go tell me if we gather make the money😁
2026-06-21 08:01:24
6
classic_ace
Acelahd👑❤️ :
You go tell me whether I be like Anambra boy
2026-06-20 14:42:46
6
richhomes_furniture
youngkushrichie🧠🌀🌈 :
I no wan repost my babe don Dey complain about my reposts 😹😹
2026-06-21 15:09:15
4
lil_grim___
Lil Grim🥷🏿 :
Like 😂I get my own money but I no get money to give girl
2026-06-21 02:33:42
3
chiemelie106
focus :
She say Michael you’re selfish na only yourself you know no be me de buy that wig guyyyy😂😂😂
2026-06-20 15:02:51
3
mrsplendor_
𖣂 :
This quote Dey always off me😂😂
2026-06-20 10:14:20
3
dtf628
𝐁𝐑𝐍 𝟐𝐒𝐈𝐍💬🤯🚀 :
My sister nor use me joke 😂
2026-06-21 21:14:20
1
To see more videos from user @geemoshcash0, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About