@cnn00d: #trend #goviral #fyppppppppppppppppppppppp #500k @GehGeh @Sabinus1

CNN❤️🦅🤟🏿
CNN❤️🦅🤟🏿
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 19 June 2026 08:43:05 GMT
128361
20974
646
6765

Music

Download

Comments

chisomiee_.1
￴￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ :
The day them pass me paper piss touch my pant 😭😭
2026-07-24 11:02:02
8
t.baby2059
T BABY🌸🌸🌸 :
No rush bring out expo for the first 30mins inside hall
2026-07-23 19:52:01
497
chiboss95
ONE-MALACHI :
to write mgbo na skill to carry am enter hall na mind to bring am out for exam na mastery✌✌✌
2026-07-24 05:53:57
255
user.27899488
☦︎ :
Last 30 mins adrenaline rush
2026-07-25 15:41:23
7
sheis_mandy1
Amanda😊💫 :
My friend write mgbo wey we go use for hall. As we enter hall and she bring am out she no come dey see wetin she write😂😂💔I almost beat am inside the exam hall😂😂
2026-06-20 09:14:13
1127
smalliedgaf
Swift brown❤️‍🩹❤️‍🔥 :
we don pass mgbo level na phone for this side 😂😂
2026-07-25 15:32:55
15
osas_xoxo
Osas🥹🐍🤬 :
Me wey dey carry phone😂
2026-07-24 22:44:05
3
lil.miss.fish
𝓜𝒾𝓈𝓈𝓕𝒾𝓈𝒽💕 :
Immediately question reach me I don comot my phone snap send give chat gpt dey wait for answer booklet😂
2026-07-25 20:55:57
2
elsee203
Elsie💋 :
Na skill,if you no get am,you no get am 🤣
2026-06-20 00:29:48
370
ify_099
Ifeoma🎀✨ :
Me wey dey carry phone 😭
2026-07-24 20:35:05
26
cephas_lectricus
Pedan🥷 :
na why I like to answer questions for class make lecturer think say I be scholar, dem no go even suspect you for hall, dem go look you like say you sabi wetin you dey do
2026-06-19 18:23:48
283
saddest641
Nonchalant preek :
Jokes on u,I do go outside exam hall to write my exams then come inside exam hall to submit it when others are submitting their own ,I never see who get mind reach me .and I no go teach una d tricks !😂
2026-07-25 08:23:58
9
piscesboma002
Emmanuella Boma🌹 :
I get confidence like mad , even if I sit down for front 😂😂😂😂
2026-06-22 20:38:06
74
izuokigbo6
THE CHRISB💯 :
wait Una dey start for midnight me wey dey start a day before nko😂😂
2026-06-20 06:56:31
96
dark.ella6
dark.ella6 :
I go write finish but I won’t bring it out 😂
2026-06-20 02:35:25
50
dangerous.smiley
Dangerous smiley :
Ajeh my guy don hold empo to bring am out na war 😂😂😂I all most slap am ooo😂😂
2026-06-19 21:36:44
37
brown_sugar238
brown sugar 🤎 :
Omo na my table be this, I write something enter hall I no fit use am, my friend ask me the question I say e de my body but I no fit use am na so we burst laugh 😂
2026-07-17 18:17:57
18
To see more videos from user @cnn00d, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About