@mimiurhobogirl: make God no allow us go through situations wen b say na only God kw say we dey talk truth,if not u go explain tire#mimiurhobogirl #viral #fyp

Mirabella Orubu
Mirabella Orubu
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 19 June 2026 10:03:11 GMT
10256
469
17
62

Music

Download

Comments

tygirl3111
Hairbyty31 :
Story na she do m
2026-06-19 10:09:10
3
nkiru_
nkiru 🍒 :
hmmm no remorse na una sabi
2026-06-19 14:11:08
2
peaceempire26
Peaceempire26 :
The story no clear
2026-06-19 17:03:07
0
jessybodyessential1
Jessybodyessentialughelli :
The story nor clear
2026-06-19 14:55:18
1
martha.black4
martha black 🖤 :
We be small children when una dey talk to na
2026-06-19 15:30:16
1
ellab248
👊𝐄𝐥𝐥𝐚𝐁248 BOF💰 :
Story
2026-06-19 15:32:24
0
sexyben0
SexyBen :
na she Sabi
2026-06-19 16:44:41
0
blobis607
@blobistarlight :
Thank God for everything—
2026-06-19 11:21:10
0
isaiah.maureen.sw
Isaiah Maureen sweetlife :
na so story every where
2026-06-19 11:35:23
0
mercy.4.life
mercy 4 life :
na una sabi story ooo
2026-06-19 10:47:07
0
percy.boss
Percy Boss :
The story nor clear but regardless, na she know waiting happen
2026-06-19 12:12:12
5
ovuakpochabeauty
Beauty Paul Ojo :
The story no clear. make the girl and the boy gerrat
2026-06-19 13:00:33
2
smallpinodogwu
SMALL PIN ODOGWU💕 :
Chaild or child?
2026-06-19 12:38:14
0
mendybliz
Mendy :
all this story no straight how person pikin go die e go con get mind go bury am by herself una dey do sha story story , my question be say the land wey she bury the pikin put na her land abi na the papa own because this story get as e be
2026-06-19 16:31:56
0
To see more videos from user @mimiurhobogirl, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About