People no really save dis post , cos the caption meet 90% of them
2026-06-19 14:15:23
543
𝓢𝓲𝓶𝓲❦ :
Nah wetin uno understand be that as I Dey find money I Dey find love too😹😹😹
2026-06-19 18:46:29
187
💕💐Halimat :
Love keh,I Dey find money like maddd 😭😂
2026-06-19 16:28:20
65
Abeke accessories 🌷✌️ :
God of sense locate me 😂😂
2026-06-20 07:49:59
23
Brown skin 🥰💯 :
What if the lover has money 😩
2026-06-20 16:38:17
15
~Jumaiii ♡ :
So make i leave chinedu?😭😭😭
2026-06-19 13:08:59
32
unyimeabasi175 :
honestly, I used my early 20s to be begging men for love,to see my value coz I wanted to be married bfor my late 20s but take a look at me,in my 20s last floor,no serious relationship. all I'm doing now is focusing on building myself.
2026-06-20 06:08:55
7
Rukitah_🌺 :
We’re not even ready for this conversation 😔
2026-06-20 11:14:40
7
nmeso Pearl 💝💖💖💗 :
us wey no dey find love but a way to make it
if u get any involvem me buh not the silly part dear
maybe online
2026-08-08 12:32:47
1
Adorable Esq :
I dey find money, nah love go find me when e ready😂
2026-07-22 10:39:11
1
𐙚 𝓛𝓲𝓯𝓮 𝔀𝓲𝓽𝓱 𝓕𝓪𝓿🍀 :
As I dy find money I dy find love
2026-07-24 08:28:19
2
Ms.love🥰 :
@Ms.love🥰:Una content no concern me, Since I chop this egusi wey I use ChatGPT cook 🤦🏽♂️I never get myself😭
2026-06-19 19:29:38
6
I'm Rejoice 🥰 :
omor I go find 😂the two oh
2026-07-20 19:18:22
1
Nail Nurse Pelumi 💅🎨 :
Everybody is looking for money but at the same time I go still find love oo even if it’s fake love he has for me sha dey paste money….. it’s also money I’m looking for oo
2026-06-19 22:57:42
6
CHISOM🎀 :
I have received sense
2026-06-19 11:18:41
17
Ms. Tifeè|Lifestyle Creator♡🌼 :
The actual fact
2026-06-19 10:47:43
8
chizzyhernandez12 :
I need a new phone
2026-06-20 16:15:27
0
River :
She’s so right , let’s go make money
2026-06-21 09:36:26
4
Da_cute_omoteni 🤭💞 :
Aswr you motivate me alot💞
2026-06-19 22:18:45
2
Princess joy🥰✨🦋 :
What business can I start I want to do something and at the same time scared of low sales
2026-06-20 14:09:37
4
To see more videos from user @kamcy022, please go to the Tikwm
homepage.