I dey follow myself talk, con still dey laugh join 😹I don dey fraa😭
2026-06-20 19:59:21
74
. :
I Dey follow myself talk sometimes sef 😔😂
2026-08-03 11:32:37
48
✨️FOLLYKAY 💯 :
me talking to myself when am lonely 🙁
2026-08-03 16:07:10
4
ŠŤÔÎĆ_ŁØÑĚŘ :
Me wey dey reason heaven and earth within 2min 😩😒
2026-07-31 20:56:37
3
🥺 :
I get AMG for my imagination
2026-07-31 13:24:06
2
Daniella :
Omo
Na slap I hear from behind ooo
My mama think say I don mad😂
Only me go talk still reply myself still laugh join
2026-06-21 20:32:10
11
Añn̈ïë🎀💕 :
Think say na only me sha😂
2026-08-03 22:57:37
2
AFØLΛBI :
Mom am sorry for everything that you usually look for in the pot 🙄🥹
2026-08-07 14:33:43
1
GoDSTiMe⚡️💜 :
me wey de ask question from my self still answer the question myself 😹💔
2026-08-08 11:04:51
1
D🌸A🌺B🌼S :
Especially if I did something when I was upset if my body don calm I go dey reason if I do am well abi make I start dey regret say I no put more actions 😅😅
2026-08-03 13:46:27
3
Nonchalant orobosa🥀🧃💕 :
Me wey dey get talk with ceiling 😭😭
2026-08-03 16:11:52
3
BASIT 💜💥 :
me dey always shout inside 😂
2026-06-20 10:44:09
12
ꨄ༆LOVETHꨄ༆꧂ :
con add my mama own join 😂😂
2026-06-21 06:37:51
5
🌸 あびけ🌸 :
omo I dey fra ooo,I fit dey face wall dey talk to myself 😭😂
2026-06-21 14:13:04
1
Staypaid 🤬🎉🚀 :
Me and my imagination money ehn 😂💔😅
2026-06-20 23:39:57
4
I.k interiors 🦺🔨 :
I go just the Wonder say na me be this 😂😭
2026-06-20 08:31:57
9
Accessories by midesparkles✨ :
Me wey dey gist myself and even Dey laugh join nko 😂 I go Dey even demonstrate 😫😫
2026-06-23 19:35:58
1
𝐀𝐘𝐎 🤍✨ :
I go dey Calculate money wey I no expect
2026-06-21 22:26:26
2
👑 KHALID🗽🩵✨ :
I swear
every time I go just reason ham and laugh 😂😂
2026-06-20 11:17:58
5
𝔸𝕓𝕒𝕪𝕠𝕣💀🥀🤍💐 :
😂😂😂
I don do ham pass 5 times today 😂
2026-06-19 19:03:28
3
🪖 :
Na me be dis sha😂😂
2026-07-26 05:15:06
1
🅾️LUW🅰️✝️L🅾️SEYI❤️🕊️ H. C :
ola, ola, ola...
2026-06-19 20:45:32
3
🎭 :
me way dey gist with my own self nko 🥹
2026-06-21 11:40:05
4
To see more videos from user @iamsouthboyofficial, please go to the Tikwm
homepage.