me wey my 2 paying cl block me same day one for morning the other for night
2026-06-20 00:49:25
82
ThinkBig 🤐 :
u don Kill this man 😂
2026-06-20 13:19:49
4
shilexzy coded :
You don kill am 🥺
2026-06-20 08:20:17
55
La king :
Thanks for keeping and giving him love before he pass ❤️❤️
2026-06-20 10:17:50
10
CountryEllaRose :
may his paying soul rest in peace 😔😔
2026-06-20 06:09:51
32
CallMeChristy💋 :
So y’all kill for a living 😕even my babe too ?oh chim 🥺
2026-06-20 10:56:07
6
LaaB Chris :
i no go lie water full my eyes bro 😥
I understand ur pain 😞 to see paying cl now ehhh 😔 oyibo all dun wise... so if u still get the one wey dey alive thank God even if sey na 20$ or 25$ u dey see from am thank God. 20 or 25 bucks no be money but na still cash out.
sorry man 🥀💔🫂
2026-06-20 11:38:11
9
ÀŶǑFẼ~ÐÇ 🌙🥷 :
1month and 4days now I lost my paying man 😭🥹
2026-06-20 00:37:49
8
Dhami__lare :
Bro I petty u o 💔Chai Omoh he go far o 💔🤦
2026-06-20 13:11:47
1
Adria kyla :
Sorry Brody
2026-06-19 19:06:57
0
Big Mike🇮🇹 :
Lost mine 22 Feb 💔😭 just went off after telling me he’s going for a secret service in he’s country till now no sign of Mike😭😭😭😭
2026-06-20 07:20:12
0
𝓡𝓔𝓓𝓜𝓐𝓝 🏖️🧃🌴♋ :
make I first go check on my own
2026-06-20 11:38:08
0
REVELATION 🧿🪬 :
You were taking from him when he was fighting for his life 🥺💔💔bro This hurt tho …… what if it was Your Dad or relative 😣Damn!!!!!!
2026-06-20 12:22:14
1
Apenna akanmu backup :
bro he dey another person dm
2026-06-20 10:29:48
1
To see more videos from user @living_legend065, please go to the Tikwm
homepage.