Na so so sleep person just de sleep for shop. Next week I don enter Nsukka
2026-06-20 13:39:49
339
Godisgood๐ :
I don Dey lie to my friends say I wan loose weight
2026-06-19 15:51:15
345
Dikachi Boi :
The bad market too much upon say nah food stuff and provisions I dey sell
2026-06-19 19:53:06
116
K *๏ธโฃ E *๏ธโฃ L *๏ธโฃ L I N N O :
Most times your post are personally directed towards me
2026-06-19 15:47:46
279
Retro Richard :
Omo I don sleep tire for shop,
Na to reach Aro chukwu this weekend make the gods see fowl chop๐๐๐
2026-08-10 18:22:43
6
Don Bello :
I dey enugu ezike like this oo
2026-06-20 06:28:56
77
sanitex :
omo since morning nah 3k I sold but right now I have spent more than 10k for food ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
2026-06-19 14:50:35
97
Ruthiana scents /perfumes :
DAY 20th I NEVER SELL 1 PHONE FOR VIVO COMPANY ๐๐ ๐ญ I SHA KNOW SAY I DON LOSE MY JOB ๐
TARGET 10๐ BUT BAD MARKET
2026-06-20 10:05:40
17
Parkalee :
guy even refilling gas wey supposed dey move anytime ๐ญ๐
2026-06-19 21:43:48
45
$Billionaire :
na me be oga, na me still dey go outside dey do so agha ๐
2026-06-20 10:29:26
44
Yung Josh705 :
omor how can I sit down complete 5hrs without asking "Yes, what do you want"??
2026-06-21 17:08:26
7
๐Mmesoma๐๐ณ๐ฌ :
I canโt pretend anymore, my shop is in a very good position and Iโm not selling anything๐ I have try my best ๐ others are selling well but am not making a tangible sales ๐ซฉ
2026-06-20 09:06:53
5
gozie David :
since 2weeks now I never sell better thing for my shop
2026-06-20 08:53:13
20
GREENGOLDโS BEAUTY PALOR :
Omo pray oooo life is spiritual ๐ฅบ
2026-06-21 21:57:45
9
abujaphoneaccessories :
Almost 2 months now I never understand wetin Dey sup, God help me๐ญ๐
2026-06-22 13:51:08
15
Ugwu Ejike :
๐๐๐ you still the talk
Ok
I'm on it now
2026-06-26 21:24:38
5
giftedenterprises :
Thank God say I quick marry ooo๐คฃ๐คฃ
2026-06-20 11:36:15
7
truth is light :
this month come long pass January, who noticed am ๐๐