@kindyags_autos: Super clean cla250 N10.5m 08063545816

Car matters Abuja
Car matters Abuja
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 19 June 2026 15:31:03 GMT
200663
19980
185
1409

Music

Download

Comments

ebuka_321
E⛳️ :
Una go dey avoid video dashboard 😂I wan see the miles and the lights wey dey show
2026-08-03 06:07:26
0
_collinsemmanuel_
ᒪᗩᑫᑌIᑎ 🎭🩵 :
See how $10k de whine me
2026-06-19 20:25:22
785
victor_kenechukwu
victor kc🖤 :
you go use 10m buy problem 😂
2026-06-20 17:22:59
222
whitemamba1000
mamba :
I'm yet to understand why CLA no de cost
2026-06-20 17:42:52
104
mrmoney.f.x
Mr Money💰 :
Shame just dey catch me so ordinary 10.5 i no get
2026-06-20 14:24:02
60
rich_men_talk
Etadafe :
Guy dey put the real amount no dey whine us oo
2026-06-20 08:41:47
56
heisbriggs
BRIGGS🫩🫩 :
Cla250 is a 4 plug but I no go buy am for 8m sef
2026-06-20 23:07:47
0
blessed_xchange1
Blessed :
I don’t like CLA.
2026-06-19 20:30:24
16
enny.9994l
enny 🥷❤️ :
Avoid this car oh dem no de tell person
2026-06-23 21:35:47
6
lieutenant3622
Lieutenant :
I no see the back logo 😂
2026-06-22 10:52:33
13
jay_mes1
Jaymes :
Make una dey pray for us make we buy this cars na. See sweet car for God sake. I will make it IJN😩😩😩😩😩😩
2026-06-19 15:46:27
20
stacked05
Stacked :
I get 1.2million🥺
2026-06-19 19:42:29
6
xero_panic
•𝕄ℝ 𝕆𝕆𝟙• :
Where the Benz logo come dey for the back?
2026-06-20 01:02:18
2
lukasnelsonfanpage777
musicwithlukasnelson :
Swear say u really Dey on call
2026-07-14 02:47:42
5
omoologo042
OMOOLOGO042 :
de call dey necessary?
2026-06-19 22:26:52
9
christianike44
christianike44 :
Is it full option
2026-06-27 20:18:27
1
andrewstennon01
Astra🇨🇦🇬🇭 :
Clean and nice fitting
2026-07-14 02:31:31
1
klas59455
🍇KLAS🥁🎹 :
😂 Abeg make I pay 1.5m
2026-06-28 16:15:20
0
pascalchi
pascal :
I fit swap i have is 250
2026-06-24 16:54:28
4
jasparnero
jasparnero :
Sir please send me your number sir
2026-06-29 18:30:19
1
____ayo27
AYOMIDE💕 :
i too like cla, God abeg 🥹
2026-06-22 15:45:23
1
To see more videos from user @kindyags_autos, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About