Girls hope una dey read there comments wow impressive
2026-06-20 22:43:28
984
LEGEND BOY 💛🤠 :
I pray she left before I win, I wan bounce back in peace
2026-06-19 16:13:25
601
blingkissparkle :
And you shall settle for the weapon fashioned against you the. 😁
2026-06-20 15:18:35
333
Soso🧸💦💙 :
omohh😪
make this boy no Sha forget me if he bounce back
2026-06-20 16:39:05
153
YayyIamlucky🎉☹️ :
Omo no pity her ooo if she dey your shoes she go dump you she no go think am twice
2026-06-19 16:30:34
194
ESOM LUXURY WEARS 🛍️ :
I feel y’all really misinterpreted the write up read it again and understand the reason his not settling with her, because she’s doesn’t also have plans for her future and that’s valid
2026-06-23 06:20:47
44
Mi molly🍃📊 :
I Dey see all of una profile😂😂now I no fit trust my bf😢
2026-06-20 20:52:25
27
Retro_Fx :
I repost I see say na only me repost..I comot am 😂
2026-06-19 20:23:54
138
𝓒𝓵𝓪𝓼𝓼𝓲𝓬 🫧🎀🤍 :
Una Dey see am Abi 😂
2026-06-24 20:40:09
32
kalima_82 :
No Dey pity man oo Kai
2026-06-21 06:44:13
21
Praise ❤️❤️ :
No award for who suffer pass o
2026-07-09 16:23:57
6
Humaira 🍃💕 :
i beg una in the name of god if I be less make una no settle for me o
2026-06-20 18:10:21
36
celebritypopcorn🍿 abulado :
This is not right, I will write why under
2026-06-21 08:39:01
8
Promise🪖🪫 :
Too risky to repost 😂😂
2026-06-19 21:59:59
14
_B§ :
Ahmed xm
2026-06-21 14:34:12
8
Rita 🩶💗 :
this my wickedness is saving me from a lot 😫😩😂😂😂
2026-06-21 14:17:53
9
Fredo🪖💩 :
My own be say where you Dey see all this videos wey you Dey use 😳😂😂
2026-06-20 09:06:06
7
𝒯ℛℰ𝒩𝒞ℋ𝒦ℐ𝒟💚 :
To risky to repost 😂
2026-06-19 23:58:45
9
El-Rockyjay :
too risky to repost but just know
I relate
2026-06-19 17:07:31
9
To see more videos from user @t.r.i100, please go to the Tikwm
homepage.