Na so dey ask me my weak point for talking stage 😹
2026-06-19 22:06:25
37
Dice 🎲 :
u no day talk mgbadume again
2026-06-19 22:45:46
4
YOUR BABY🥺❤️ :
Please what is pink udele?😂
2026-06-19 18:53:42
73
Meritdiamond🦋♥️🌹 :
oga run ooh 😂😂na threatening stage 😂😂😂
2026-06-19 19:19:05
136
zinny101💙💙 :
talking stage ❌️threating stage ✅️
2026-06-19 18:38:16
454
Beauty money 🥰❤️🌹 :
u don leave big omah... follow Ella of GoodLife 😂😂😂
2026-06-19 22:20:17
6
Akparawa :
Bandit Ella 😅😂
2026-06-19 21:23:54
5
C. O. C. O . 💕 :
Bandit type of question 😂😂
2026-06-19 18:52:52
16
D❤️🔥a🤭s😘h✨e🤑r❤️🩹 :
Fanta wetin be pokum 😩🤣🤣
2026-06-19 18:41:35
33
🌹Omah💕baby 💧❤️ :
And my real name is Ella 😭
2026-06-19 22:01:00
1
Tonysarah_ :
Easy on me na it’s just a question 🤣🤣 at least I start with make you no vex
2026-06-19 21:25:29
3
Folsh - baba :
Ella wan operate you 😂
2026-06-19 19:02:55
3
Ms.Ojochide🌸 :
Na Your facial expression i Like😂😂
2026-06-19 20:57:08
7
𝕁ö𝕤𝕙𝕫😷 :
so Ella don take over from big Omar🤧😂
2026-06-19 18:30:53
39
Ella♥️♥️ :
No dey shout give me o😒😂😂
2026-06-19 19:52:42
22
Agent Odimegwu :
This Ella nor dey hear word... Report her to EFCC too... She wan kidnap you...😅😅😅
2026-06-19 19:13:05
12
jessicaistifanus8 :
Na the switch up Dey funny me pass 😂😂 why u Dey vex?
2026-06-19 18:42:02
20
Cynthia edits.📷 :
I edit pictures
2026-06-19 19:17:39
11
AKOREDE🌴🥷🏻 :
Naso one girl Dey ask me that if she is sick now and they said that is my blood that they need to save her or she will die the next day will I give her and mind you we never start to date o
2026-06-19 19:41:32
16
To see more videos from user @fanta_de_joker, please go to the Tikwm
homepage.