Bruhhhhhhh 😅 Your caption is killing me 😂 Thanks for making smile fam
2026-06-19 19:55:04
159
June_20th❤️🔥🧑🦯〽️ :
It my birthday today guys
2026-06-19 23:30:33
10
IYANU🫥 :
I no even bag $1 so sad
2026-06-19 19:01:08
9
FAWAZ⚡️🖤 :
2024 August I do this, when I receive 900$ 💔 the joy
2026-06-20 09:28:59
2
TEMITOPE 👀 :
Try Dey buy pack of risla, no Dey buy 6 for 100naira ,pack of risla is 82leaves , and if you buy 6for 100naira and you buy 500naira own that’s is 30leaves, and dem Dey sell pack of risla for 500naira, can you see how many loss so think about it.
2026-06-19 19:55:29
16
AKOR🥷7️⃣ :
omo one mumu wound me today for field. 😅
2026-06-19 19:06:37
9
courage 🌴🐘 :
Una go think say na meme 😌😂
2026-06-19 19:37:24
3
EBUBECHUKWU🪐✨ :
E goh still sup 😂
2026-06-19 20:27:09
5
ALEX *** :
first😂😂😂
2026-06-19 18:33:55
6
ßîg_Šhęddÿ ➕ :
So shall it be 😁🙏
2026-06-19 20:33:50
2
𝐄𝐌𝐌𝐀 𝐀𝐁𝐑𝐀🧌 :
Trevor dey burst my head
2026-06-20 06:10:18
0
Danny :
TREVOR OOOOOOOOOO
2026-06-19 22:28:34
0
OLAYINKA 🤫🥺 :
Na like this I wan Dey move
2026-06-20 06:38:49
0
Imole :
Trevor😂😂🔥
2026-06-20 06:41:18
0
Prince🤴💎 :
Bro 😂😂😂😂
2026-06-20 09:16:03
0
NNAMDI 📈 :
I'm saving this video 🙏
2026-06-20 09:57:15
0
_DAVID 🥷 :
Like 😂😭
2026-06-20 09:36:02
0
To see more videos from user @t.r.i100, please go to the Tikwm
homepage.