@jiggiethedj: Clearing Draft #blowthisup #jiggiethedj #gospelmix @Ghost Tag Republic | GTR #djmashup

JIGGIE DJ🎖️
JIGGIE DJ🎖️
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 19 June 2026 21:47:06 GMT
43231
5650
824
870

Music

Download

Comments

denzykin3
Everybody hates Denzy😎 ✪ :
just dey avoid night waka because I will find u and u go explain this jam tire
2026-06-20 13:52:44
294
lyf_of_4pff
Josh 💰🌴 :
Bring me back once e reach 5k likes 😂
2026-06-20 11:54:10
174
official_klaus0
official_klaus0 :
Na one video I like o😩
2026-06-20 16:23:50
6
ekepopi26
PØPǏ🧃🥷 :
My mama don run carry scarf to cover head 😫😂💔
2026-06-20 13:24:21
171
iamisrael02
ISRAEL :
Una do meeting before June start cos wetin dey happen 😂❤️🔥
2026-06-20 05:37:27
137
young.money411
Emma🌍 :
Omo see mix na this one sharp o 😌😊
2026-06-20 12:00:22
52
swaqz_01x3
Call_me_Dylan👔☄☄☂ :
and my mama dey shout daddy mo
2026-06-20 14:31:02
66
obinnaobasi10
[HüⓂ️🅱️L€] :
bro you try but you are mad 😂😂
2026-06-20 11:32:57
48
chidex_money
Chidera Joel Edede🌴🥷 :
This Dj again 😁😂
2026-06-20 09:27:24
9
nexus.importation
Nexus Import :
love the vibe 💯 🔥
2026-06-20 16:43:47
1
aliuarafah0
Bambi❤️💐 :
Na that na scra part off me 😂😂😂
2026-06-20 19:36:08
11
djrespect04
DJRESPECT :
This is sweet. Some people no dy notice the pitch button. I love dis bro. U good
2026-06-20 12:24:03
12
youngjonh12
Youngjohn05 :
God abeg my hand no Dey oo 😂😂
2026-06-20 13:32:35
6
i_amapassenger
BeyondTheVeil😷☠️ :
e just continue dey get better as una continue dey crazzzzzeee ooo 😁😁
2026-06-20 14:49:19
10
To see more videos from user @jiggiethedj, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About