@prosperjnr4: 😂😂 thank u waec #fyp

🧑‍🦯 🌝𝔸𝔹𝕆𝕍𝔼 👽✨☄️✈️
🧑‍🦯 🌝𝔸𝔹𝕆𝕍𝔼 👽✨☄️✈️
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 19 June 2026 21:57:31 GMT
108573
13000
368
4836

Music

Download

Comments

unknownchild48
🍃 Daniella 🥹❤️🧃 :
I talk am say I go see this caption 😂💔
2026-06-20 08:14:10
2295
nonchalante88
Lowkey🙂‍↕️📿 🫥 :
Una don start oo 😂😂😂
2026-06-20 14:48:10
5
ursweetgirlfriend4
Slime sweet girl🍭🥀 :
If you watching on Saturday morning let’s be friends 😂😂
2026-06-20 09:19:46
391
babyboo130_
🥂 BABY BOO🥂 :
the guy day use Android ooo
2026-06-20 07:21:46
504
bbypreshy7
Mommy ~best ~gurl 🦋 :
For waec wey finish yesterday una Dey do ooo😳
2026-06-20 08:07:45
356
ifeh9160
🍁 :
No be yesterday dem finish waec Abi no be this year own
2026-06-20 16:43:57
39
wushi190
🌴Pookie B🍷🌴🌺❤️ :
I don save this video for future purposes after 4 yrs I go remind u 😂😂😂
2026-06-20 09:17:56
66
mhizjenny280
• :
Just now now guy😩😩
2026-06-20 02:35:53
27
nadoo0265
Depressed 💔😭😭 :
Abi na wrong time I bin write my waec
2026-06-20 09:28:49
14
roycejay023
Royce🥷🏻 :
Vanity
2026-06-20 14:25:01
3
gifty_baebii3
Gifty baebii :
omor u fast o 😂
2026-06-20 12:01:03
3
baby.zino667
baby zino :
Just now abi last year own
2026-06-20 13:48:36
6
ashiinedu
ashiinedu :
Tag me when e sup one love
2026-06-20 16:14:40
2
gifted1_4
Perpetual🥹🙈 :
Fast fast 😂 bcos of 17 😅
2026-06-20 08:26:25
177
claramatins8
thisisnot_clara♎️ :
Na to go write waec again o😩😩
2026-06-20 09:24:48
8
perryhateboys3
𝓹𝓮𝓻𝓻𝔂 :
I talk am say una go do best gift waec gave me 😒
2026-06-20 08:28:56
16
bigcaddy4
Big🌸Caddy🌺🥹💊💫 :
For waec wey dey never released results 😂😂😂
2026-06-20 15:12:17
22
treasure10464
T🫶🏼. :
Una don start oo which day weac finish 😏
2026-06-20 08:57:07
6
To see more videos from user @prosperjnr4, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About