@spjunior_1: throwback to this beautiful, iconic performance by wizkid 🦅 and king sunny Ade! this performance will forever remain iconic.🔥❤️🦅🦅 #wizkidnews #wizkid #trending #foryou #goviral

sp.junior
sp.junior
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 20 June 2026 07:03:46 GMT
39793
7683
321
241

Music

Download

Comments

odetola_11
Eniola💋 :
Wizkid nah celeb for celebrities 🥰🥰
2026-08-26 22:34:31
0
bestman_emmanuel01
Boss $💵 :
Why people no Dey talk true for this life . Wizkid na king 🤴 abeg
2026-07-31 21:23:31
251
femzyfila_couture001
MioEcool :
Tell me watin davido one Sing for this setting 😂😂😂
2026-08-18 01:44:18
21
kelvap2
Kelv :
FC BIGWIZ FOREVER 💞💗🥰
2026-08-26 07:50:04
0
obongawaan1
POSH❤️🦅🦋 :
Thank say I be fc and I’m also dating an fc🥰🥰🥰
2026-08-02 20:02:45
120
big.fuce
Big fuce :
Anybody wey talk say Wiz get pride deserves what ?
2026-08-07 11:05:02
52
kokumo_luxe
kokumo of Lagos :
leave music for musicians 🦅🦅🦅
2026-08-19 09:22:39
56
temiyyblack
Certified loner💔💔🩸😒🦀 :
If dem like make dem hate popsy but dem no fit stop the love wey me I get for am oh because no be today journey oh.. since 2010 na e the journey don start oh 🥰🥰
2026-08-22 10:06:33
10
shynemilli01
ShyneMilli🪙💎💰 :
How I for take dey smile like 😁 if to say I no be FC…????
2026-08-10 18:11:56
27
anexsds
Oòni Of Tiktok (Royal) :
See Life Performance Be Like Studio Recording..
2026-08-12 23:46:43
18
eunice_akinyemi
@Eunice_akinyemi :
He’s loved so there’s nothing anybody fit do 😂😂😂 no matter the hate.
2026-08-12 01:12:19
9
smd_phography
SMD_Photography :
Make ur idolo recreate😂
2026-06-20 11:35:40
60
neck_xiee
ᑎᗴᑕK :
wizzy too humble aswr ♥️
2026-07-23 02:29:02
16
onisileafolashadetoyin
Onisile Afolashade :
big Wiz fine like 10000 handsome men join
2026-08-08 15:32:48
5
the_real_morgan_wallen96
Official fan Community :
Rate guys
2026-08-09 03:43:25
7
michaelemekaofor
Biggest the great :
baba and respect nah 5 and 6
2026-08-07 20:38:24
5
cloudsky_gadgets
Cloudsky :
As I see wizkid I stop crying forget say I don chop breakfast
2026-08-11 08:16:32
1
farezlekan801
FAREZ⚓️✝️❇️ :
FC 4 LIFE🦅🦅💙💙💙
2026-08-16 22:16:06
5
bilkisumaigado3
Bilkisu 💙❤️💙 :
Wizkid show na real omo your a him be
2026-07-24 20:04:17
9
wisekid141
WISE🔆KID :
Watch more than 10 times and I later downloaded it 🥰
2026-07-28 21:42:42
21
olamilekan3042
🧃“ⓞŁ𝒶𝔪𝓲ⓛ𝐞𝓚𝐚Ň”🎱🥀 :
Wait wetin I for Dey think now as I see this video if to say I be 30BG thanks to my dad way love wizkid come put me through ❤️
2026-08-15 23:41:28
7
hubideas_tech
Hub Ideas tech :
normally he don tey.
2026-08-03 20:10:48
6
forever.steve1
Steven cletus :
Chi this guy Dey another level , I’m shattered knowing he’s compared to Nigeria artist
2026-08-03 13:24:47
22
To see more videos from user @spjunior_1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About