When you have money 💰 people say how are you when you don’t have money people say who are you
2026-06-20 20:43:07
3
kodacraven :
As if me cef cared too 😂😅
2026-06-20 21:51:48
2
EFE POUNDS :
OMo 😔
2026-06-20 21:35:21
1
𝕃𝔸𝕄𝔹𝔸 🪖 :
I da tell you nobody Dey for me like this just strive to be better soon 🙏🏼
2026-06-20 21:04:58
3
Dmoney :
I come Dey remember all the people I forget my money for them
2026-06-20 22:20:50
1
iDEE🥶 :
Na only me and my God know when I get and when I no get. if you ask me I no dey always get except say na me just wan give you
2026-06-20 21:04:01
1
Ubreezy :
Tell dem ooo
2026-06-20 20:26:57
1
𝙣𝙤𝙗𝙤𝙙𝙮 𝘾𝙖𝙧𝙚𝙨 :
yes my brother man
2026-06-20 15:03:37
1
ACHUBIGG🗽 :
I'm just healing Brr
2026-06-20 11:00:53
1
DANIEL IFEANYI, ACA :
Kindly follow back boss
2026-06-20 20:58:01
0
Brave Marviz :
I was using my salary to show love to my siblings,my mum,my girl and some friends.
The week I lost my job nobody even dey pick my call.
Right now even to eat na by serious begging and debts that I know will result to insult and mockery later on if they see me again.
I don tire walai
This might sef na empty belle I wan use sleep
ThankGod for wifi to stay online
God no be life I dey live so abeg
2026-06-20 22:15:15
1
francis_obeh.5 :
Let me cancel this transfer I’m about to do😏
2026-06-20 19:40:31
3
chiderafavour_ :
Did you send them
2026-06-20 20:46:47
0
Papi D Great 1 💯🛜🔛 :
People are so wicked
2026-06-20 21:14:24
0
Don Simi :
Na so I'm wicked, and I really love my wickedness, leave it for me ooooooo
2026-06-20 22:00:40
0
Amor Daphy :
They don’t care
2026-06-20 19:08:06
0
user800016156063 :
☺️
2026-06-20 21:50:11
1
Godson BeTheOne. :
💯
2026-06-20 20:27:53
0
To see more videos from user @designer__daddy, please go to the Tikwm
homepage.